Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on March 23, 2019, 12:51:36 PM

Title: Scammer alert
Post by: Abiodun on March 23, 2019, 12:51:36 PM
One of my friend just dey complain give me say person log into him Imtoken account, say them pack him coin... I come dey wonder if person fit log into him wallet without him private keys.. Abeg anybody body Don face this kind issue before?
Title: Re: Scammer alert
Post by: Fatiti on March 30, 2019, 06:03:33 PM
Like say that your friend misplace him private keys ooo which na why them dey get into him imtoken account anyhow him need not to dey use that account for anything again
Title: Re: Scammer alert
Post by: Abiodun on March 31, 2019, 09:15:35 AM
Like say that your friend misplace him private keys ooo which na why them dey get into him imtoken account anyhow him need not to dey use that account for anything again
Na Wetin i tell the guy be that oo... But him say him not give anyone. I just needed to tell am say make him open new account for am to fit dey do bounties and airdrops
Title: Re: Scammer alert
Post by: Abiodun on April 01, 2019, 05:37:35 PM
One thing about this cryptocurrency stuff be say we need dey very careful of our wallets private keys so that we no go dey easily hacked and make we no dey always use the same email wey we dey use for airdrops with the ones we dey use for exchanges.
Title: Re: Scammer alert
Post by: Stuart on April 02, 2019, 10:43:40 PM
One of my friend just dey complain give me say person log into him Imtoken account, say them pack him coin... I come dey wonder if person fit log into him wallet without him private keys.. Abeg anybody body Don face this kind issue before?

I de very sure say em in one way or the other missplace em private key, otherwise, em give out em phone/laptop way em store the imtoken account web/app way make the person get swift access through. Make em check who access em phone/system last, or the last phone/system way em take open the imtoken account, then, maybe em fit get who do am this kin tin.
Title: Re: Scammer alert
Post by: Abiodun on April 03, 2019, 08:56:47 AM

Na Wetin i dey tell am be that say e fit get person wet him give phone na him do this kin thing to am...but people Sha wicked oo
Title: Re: Scammer alert
Post by: tonymillions84 on April 05, 2019, 08:53:45 PM
hum there is no way. person fit login to your wallet without having access to your private keys. he should check himself well. its clear say he release his device to some familiar with crypto. i dey wonder how the person take collect details immediately. i believed he snapshot the page.
Title: Re: Scammer alert
Post by: Abiodun on April 05, 2019, 08:59:28 PM
hum there is no way. person fit login to your wallet without having access to your private keys. he should check himself well. its clear say he release his device to some familiar with crypto. i dey wonder how the person take collect details immediately. i believed he snapshot the page.

Him still no want gree say him give person wet sabi crypto him phone.. And the guy dey always work hard for this airdrops and bounty stuff.. E dey pain me for am sha.