Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Mattolu on March 25, 2019, 04:23:16 PM

Title: Una don hear?
Post by: Mattolu on March 25, 2019, 04:23:16 PM
Quarkchain don launch one package wey dem call #GuidianPlan and na for progress wey go bring better to omo-better. For more Tori inside the matta abeg search Quarkchain_Africa ontop telegram. Make u sef see the thing wey bin dey involve...
Title: Re: Una don hear?
Post by: tonymillions84 on March 27, 2019, 02:06:58 PM
abeg u for give full gist or summary here naa. nobi everybody sai this search of a ting. besides na time wasting to open telegram begin they search quarkchain and african project. yan us everything abeg make we follow up from there. better put. give a weblink for the story. i go make sense join.
Title: Re: Una don hear?
Post by: Mattolu on March 27, 2019, 04:30:02 PM
U talk better but e go still make sense make u join us for TG via t.me/QuarkChain_African for the #GuardianPlan https://www.reddit.com/r/quarkchainio/comments/b36y46/quarkchain_announced_the_official_open_for/
Title: Re: Una don hear?
Post by: Abiodun on March 28, 2019, 07:06:51 PM
Quarkchain na better project ooo but I believe say dem no dey sincere enough with there allocations of bounties I Don do many airdrops wey be say na quarkchain do am. But I never receive anything from them yet.
Title: Re: Una don hear?
Post by: Fatiti on March 30, 2019, 03:26:21 PM
This quachian issue dey everywhere oo.. even me too partook inside there bounty and yet them never give me anything.
Title: Re: Una don hear?
Post by: Mattolu on April 01, 2019, 12:31:29 AM
..for the bounty program wey still dey on, u fih dey collect point for the simple daily task and you go get the conversion to #QKC after mainnet don dey launch....i dey tell you QuarkChain project make sense gan o and no forget say still dey on wey u fit join...
Title: Re: Una don hear?
Post by: Abiodun on April 01, 2019, 05:34:41 PM
We'll make we dey see how the project dey go..maybe I go fit dey try am dey go make e for favor me small sha...
Title: Re: Una don hear?
Post by: Stuart on April 02, 2019, 11:08:02 PM
Quarkchain don launch one package wey dem call #GuidianPlan and na for progress wey go bring better to omo-better. For more Tori inside the matta abeg search Quarkchain_Africa ontop telegram. Make u sef see the thing wey bin dey involve...

To make this your adver to de official, make a full post/thread about this QuarChain for the advertisement section of the forum, and through this thread put a link way oh take your reader to that place to know more about they, then provide every nessessary links there. Pumping that thread with news about them is allowed.
Title: Re: Una don hear?
Post by: Abiodun on April 03, 2019, 08:54:00 AM
Quarkchain don launch one package wey dem call #GuidianPlan and na for progress wey go bring better to omo-better. For more Tori inside the matta abeg search Quarkchain_Africa ontop telegram. Make u sef see the thing wey bin dey involve...

To make this your adver to de official, make a full post/thread about this QuarChain for the advertisement section of the forum, and through this thread put a link way oh take your reader to that place to know more about they, then provide every nessessary links there. Pumping that thread with news about them is allowed.
Na true bro.. Atleast him go see many people wey go really dey interested for the project..