Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on April 03, 2019, 08:59:29 AM

Title: Bull run want start?
Post by: Abiodun on April 03, 2019, 08:59:29 AM
Wetin dey make market dey move go up like this, e be like say them those bull Don come to pump the market now oo and how much una think say bitcoin fit be if the next bull run start.
Title: Re: Bull run want start?
Post by: Stuart on April 07, 2019, 08:03:55 PM
Wetin dey make market dey move go up like this, e be like say them those bull Don come to pump the market now oo and how much una think say bitcoin fit be if the next bull run start.

Since bitcoin break the $5k mark, the market de face good greens , and I wan hope say this green continue. Some how, if this green oh continue for the long run, e fit still come down to $4.5 to get a better balance to attain a strong hold for em price.