Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on April 08, 2019, 06:12:44 PM

Title: How we take see the last election wet we country do...
Post by: Abiodun on April 08, 2019, 06:12:44 PM
I believe say many of us for here know how the election go for we country try, some people say the election dey free and fair while some say e no dey free and fair, Abeg Wetin una think about the whole thing..
Title: Re: How we take see the last election wet we country do...
Post by: Fatiti on April 08, 2019, 11:03:13 PM
I believe say many of us for here know how the election go for we country try, some people say the election dey free and fair while some say e no dey free and fair, Abeg Wetin una think about the whole thing..

The election matter for we country is nothing to write home about, whether dem rig am or not e no concern anybody but the thing we dey pain people be say make the government do better things for we people make life better for us all..
Title: Re: How we take see the last election wet we country do...
Post by: Abiodun on April 09, 2019, 07:28:14 PM
I believe say many of us for here know how the election go for we country try, some people say the election dey free and fair while some say e no dey free and fair, Abeg Wetin una think about the whole thing..

The election matter for we country is nothing to write home about, whether dem rig am or not e no concern anybody but the thing we dey pain people be say make the government do better things for we people make life better for us all..
Your head dey there madam.... The main thing be say make we dey do Wetin go fit profit our family because the country Don dey messed up already..