Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on April 30, 2019, 10:06:59 PM

Title: Coinbase Shutters High-Speed Crypto Trading Division
Post by: Abiodun on April 30, 2019, 10:06:59 PM


Cryptocurrency exchange Coinbase dey shut down them Chicago office wey opened one year ago, eliminating them 30 engineering jobs. The San Francisco-based startup’s Chicago division, known as Coinbase Markets, Don dey dedicated to creating sophisticated electronic markets technologies like matching engines and high-frequency trading for cryptocurrency. A Coinbase spokesperson talk so.. :
Title: Re: Coinbase Shutters High-Speed Crypto Trading Division
Post by: tonymillions84 on May 01, 2019, 10:32:01 AM
Thanks for the news but i go beta if you fit carry this info they go news section abeg. go there go drop am make people wey go understand it clearly disect and beset the whole matter. coinbase wey be one of the leading crytocurrency platform to  shut down one of their offfice no be better news abeg.
Title: Re: Coinbase Shutters High-Speed Crypto Trading Division
Post by: Abiodun on May 01, 2019, 10:29:34 PM
Thanks for the news but i go beta if you fit carry this info they go news section abeg. go there go drop am make people wey go understand it clearly disect and beset the whole matter. coinbase wey be one of the leading crytocurrency platform to  shut down one of their offfice no be better news abeg.
Lolz brother those people for those other groups dey craze well we'll oo..  I no want dey post anything for the other groups because them dey always dey give bad karma any how and that's why I dey always take my time to post anything wey I want post for here o.... The bad karma wey I get don do me..