Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on May 04, 2019, 08:00:15 PM

Title: Crypto Winter Raise
Post by: Abiodun on May 04, 2019, 08:00:15 PM
Last week, Dovey Wan, the founding partner of Primitive Ventures, revealed say Bitfinex dey plan to raise $1 billion through the sale of there  company-branded crypto tokens and one on-platform initial coin offering, wey them dey refer to as IEO. According to one document obtained by The Block, wey see Zhao Dong, one Chinese Bitcoin investor and Bitfinex shareholder as them source for the said file, them token wey go sell go dubbed LEO. The outlet’s Larry Cermak further brake down the matter.
Title: Re: Crypto Winter Raise
Post by: tonymillions84 on May 07, 2019, 10:30:02 PM
anybody wey miss this one na him go do him self. i no wan hear say shoot bird  mama fly. abeg i need to get account with bitfinex. no dulling. binance don teach me lesson. i go learn well well. i no go miss this one. who get full details for the launch should drop it here.
Title: Re: Crypto Winter Raise
Post by: Abiodun on May 08, 2019, 07:21:18 PM
anybody wey miss this one na him go do him self. i no wan hear say shoot bird  mama fly. abeg i need to get account with bitfinex. no dulling. binance don teach me lesson. i go learn well well. i no go miss this one. who get full details for the launch should drop it here.
Brotherly no be lie you talk ooo Naxo me self take miss binance when the ico been dey ground.  Procastination na very bad thing. And na Wetin affect me for binance ico be that..