Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: tinakoya on October 20, 2020, 08:21:57 PM

Title: How election go take affect bitcoin price?
Post by: tinakoya on October 20, 2020, 08:21:57 PM
My people i hail una! I dey hear say the election wey dey happen soon for USA fit affect price of bitcoin negatively. Wetin be una take on this? I think e go be time to buy more bitcoin if the coin dumps. Whichever way e go be , i hope e no go spoil too much.
Title: Re: How election go take affect bitcoin price?
Post by: nelson4lov on November 04, 2020, 08:40:43 AM
The general opinion wey everybody dey get on Crypto Twitter be say:

If Trump win, Markets go pump.
If Biden win,  Markets go dump.

But whoever wins, the pump or dump go be short term and everything go return back to normalcy.
Title: Re: How election go take affect bitcoin price?
Post by: Mexite on November 04, 2020, 07:40:05 PM
Na so na as e be say na US be ogbonge for world economy. No forget say d time wey Trump pump big money for COVID-19 relief, stocks dey perform well. And POTUS don announce to inject another relief package wey go help put money for economy. Na dz kind stori dey make BTC price climb too.

So if Trump no win, e mean say d plan don fail be Dat. And onto say man neva knw wetin Biden go do so investors dey panic.

Na why
Title: Re: How election go take affect bitcoin price?
Post by: poles1469 on August 13, 2021, 04:58:25 AM
Thank you! Can I parse the dbx token?