Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Tribalchief on December 18, 2023, 06:23:26 AM

Title: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Tribalchief on December 18, 2023, 06:23:26 AM
With de wey hunger and inflation dey do partnership 4 dis country, even de hardworking self don dey tire 4 de mata. 500naira no b 500naira again, 1000naira no be 1000naira again. If u fit chop 3 square meal everyday, den u join de piple wey dey live another life 4 wi country. Na y i dey salute all hardworking piple, especially those wey dey hustle, cum still dey invest sum portion of their hustle 4 Bitcoin or others.

I remember watin sup last month, wen hunger finally reach de maximum height. I literally had nothing on me at dat moment. No b joke, bcus nothing dey 2 put 4 belle. At dat critical point, de only tine wey my mind fit fall back 2 na my crypto portfolio. Unto say i dey do HODL for most of dem, I tried denying myself from touching it. After contemplating 4 long, and i realize say na who dey alive dey do investment, i sharply sell sum take reduce de maximum height of de hunger. The mata no funny at all, because na sumtine wey anybody no go like experience.

In conclusion: After getting money from other source, I replaced de coin wey i sell sharply. Omo, de backup was indeed a sure backup. Christmas don reach, and i sure say some piple don dey do their mind. Definitely man must chop!!, man must survive!!.

Thanks for reading, and do well to drop a comment and also share ur experience if u av one.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Thyplaymaker on December 18, 2023, 11:19:47 AM
Quote
  i realize say na who dey alive dey do investment,

Lol Omo this part make me laff I nor lie u but Is true sha cos if any thing sharp investment go dey there Omo nah life first. But well sha u quick replace right choice. Most people nah for their investment dem go tey hold body for this Christmas wey dey come so. Nah normal  the holdings still continues  ;D
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Tribalchief on December 18, 2023, 03:17:15 PM
Quote
  i realize say na who dey alive dey do investment,

Lol Omo this part make me laff I nor lie u but Is true sha cos if any thing sharp investment go dey there Omo nah life first. But well sha u quick replace right choice. Most people nah for their investment dem go tey hold body for this Christmas wey dey come so. Nah normal  the holdings still continues  ;D
Thanks for your reply my man, u too Sabi.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Thyplaymaker on December 18, 2023, 04:39:33 PM
Quote
  i realize say na who dey alive dey do investment,

Lol Omo this part make me laff I nor lie u but Is true sha cos if any thing sharp investment go dey there Omo nah life first. But well sha u quick replace right choice. Most people nah for their investment dem go tey hold body for this Christmas wey dey come so. Nah normal  the holdings still continues  ;D
Thanks for your reply my man, u too Sabi.
;D don't mention we just got to boost our knowledge about cryptocurrencies together as crypto enthusiasts.  is always nice seeing fellow Naija with such passion in cryptocurrencies. Let's just grow together and also thanks for staying trying to keep our board active.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Coinmama7824 on December 18, 2023, 04:41:55 PM
In conclusion: After getting money from other source, I replaced de coin wey i sell sharply. Omo, de backup was indeed a sure backup. Christmas don reach, and i sure say some piple don dey do their mind. Definitely man must chop!!, man must survive!!.

Thanks for reading, and do well to drop a comment and also share ur experience if u av one.

You even try say you later replace am, na why we dey always advice make people dey always get alternate source of income because if you say nah only crypto you carry for head, say you no go do any other thing, hehe, na your body go tell you when sea rough, all those your precious tokens you go smag am finish, e just be like be like when famine hit animal kingdom, wey lion no go see food to chop, them no go get any other option other than to smag their young ones, e dey happen, even for human being, that your precious tokens wey you dey talk say you no fit touch, when better Owu go blow you, you go realize say na who chop dey do investment just as you realize your own lol.

And that kind thing, no be everybody go fit put back when them take money there, because no be that amount you been comot na e you go put, you go see say nah the one you wan put back nah e go pass, go come  be like say you borrow your own money to pay back with interest. And no be everybody go get mind to replace, from there investment don dey enter voicemail.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Gormicsta on February 17, 2024, 06:05:22 AM
True talk be that, I totally agree with you.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Gideon99 on March 06, 2024, 10:26:54 PM
With de wey hunger and inflation dey do partnership 4 dis country, even de hardworking self don dey tire 4 de mata. 500naira no b 500naira again, 1000naira no be 1000naira again. If u fit chop 3 square meal everyday, den u join de piple wey dey live another life 4 wi country. Na y i dey salute all hardworking piple, especially those wey dey hustle, cum still dey invest sum portion of their hustle 4 Bitcoin or others.

I remember watin sup last month, wen hunger finally reach de maximum height. I literally had nothing on me at dat moment. No b joke, bcus nothing dey 2 put 4 belle. At dat critical point, de only tine wey my mind fit fall back 2 na my crypto portfolio. Unto say i dey do HODL for most of dem, I tried denying myself from touching it. After contemplating 4 long, and i realize say na who dey alive dey do investment, i sharply sell sum take reduce de maximum height of de hunger. The mata no funny at all, because na sumtine wey anybody no go like experience.

In conclusion: After getting money from other source, I replaced de coin wey i sell sharply. Omo, de backup was indeed a sure backup. Christmas don reach, and i sure say some piple don dey do their mind. Definitely man must chop!!, man must survive!!.

Thanks for reading, and do well to drop a comment and also share ur experience if u av one.

Omo I swear baba na sure backup, I like that works na who don chop belle full dey invest. Omo buying of crypto currency and other altcoin dey very helpful, e go get the time wen nothing go dey u go just close one eye sell some to survive because the country we are into now is getting hard everyday.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Agbe on October 28, 2024, 07:57:31 PM
Crypto currency investment is still one of the best form of investment One can still go into as you can get both immediate or long time return on investment, crypto currency investment has really helped allot of persons who where in a tight corner. People should always have back up plans as only one source of income is not good that is why we encourage people to invest in Bitcoin and other crypto currencies that appreciate over time so in case of emergency you can fall back to it. In Nigeria of today where the economy is harsh and everyone is looking for way out of our president economic problem crypto currencies investment is the way out.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: WhiteHat007 on November 01, 2024, 01:02:14 AM

Investment in cryptocurrencies gives us freedom to get more constant extra income in the short and long term. As the value rises higher, crypto can be a good backup tool to eliminate existing economic problems. At least it turns the situation into a Winner’s Win situation and also provides an extra income and safety net when things are uncertain.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Rruchi man on November 01, 2024, 10:24:16 PM
Crypto currency investment is still one of the best form of investment ...
Crypto investments have benefits over some other form of investment in our country, as long as you can practice self-custody well. Crypto offers opportunities that some other investments do not offer, for example, that you can invest any amount of money that you have and do not necessarily need to have a lot of money before you can invest in it, so that makes it very good for people in this economy where things are very unstable and expenditure is quickly almost becoming closer to total amounts earned and the amount for investment is being threatened. For some other investments, you need to have a lot of money before you can invest, but not crypto.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: rachael9385 on November 02, 2024, 07:18:50 PM
Brother na nice something u do I no go lie, how u go get something like that come dey die for hunger na if u come kpai tomorrow who go come chop the investment na.e better say u try get something and u come dey wise too some people as them Dom get that format say investment dey somewhere taah no work again but as u collect come replace na so investment dey be u try kudos.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: bitebits on November 02, 2024, 11:14:59 PM
Crypto currency investment is still one of the best form of investment ...
Crypto investments have benefits over some other form of investment in our country, as long as you can practice self-custody well. Crypto offers opportunities that some other investments do not offer, for example, that you can invest any amount of money that you have and do not necessarily need to have a lot of money before you can invest in it, so that makes it very good for people in this economy where things are very unstable and expenditure is quickly almost becoming closer to total amounts earned and the amount for investment is being threatened. For some other investments, you need to have a lot of money before you can invest, but not crypto.
Cryptocurrency investment makes us more manoeuvrable than any other kind of investment especially during oscillating economic states. It is convenient because, with rather small capital, we can begin investing without waiting for large funds, so for those who want to manage their money on their own and invest, even with small amounts, it is suitable.

Also, with crypto, investors get a chance of something that is almost impossible in conventional investments. When the expenses are on the raise, it is essential to be able to invest with the minimum amount of money allowing to create capital and stay financially secure in the future.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Axcel777 on November 07, 2024, 05:37:31 AM
Crypto investments have benefits over some other form of investment in our country, as long as you can practice self-custody well. Crypto offers opportunities that some other investments do not offer, for example, that you can invest any amount of money that you have and do not necessarily need to have a lot of money before you can invest in it, so that makes it very good for people in this economy where things are very unstable and expenditure is quickly almost becoming closer to total amounts earned and the amount for investment is being threatened. For some other investments, you need to have a lot of money before you can invest, but not crypto.
Cryptos investment provides a speculative chance in an unstable economy, through an opportunity that lets us invest little money without having to have a lot of money. If financial management is well applied, it means that we can be able to tap on this opportunity to build up the value of the asset, at the same time as basic needs rise every day. We could attribute this to the fact that cryptos provide us with an opportunistic and cheap way of investment other than the other regular ones.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Coincollector on November 07, 2024, 11:31:00 AM

No doubt. But I don't think this would be for long. The narrative is changing and we might not be able to hold onto crypto for long imo. But for now, it's a the best chance to level up
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Agbe on February 14, 2025, 09:48:49 PM
You're right because with the current economic situation of the country crypto currency is one good way that people are using to survive in the country because the fact is that the price of things in the country is just out of hand and the cost of living is just way too high and government is not doing enough to solve the the problem that we are having in the country but one good way that we can use in cushions the effects of the economic impact is through investment related to crypto currency especially Bitcoin and some stable altcoins
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Axcel777 on February 19, 2025, 05:44:01 AM

It is true that due to growing complexities in economic status, people have been compelled to search for the means that could save the value of their properties to sustain them. There is one field that is becoming a favourite among the populace, and that is investing on cryptocurrencies, specifically Bitcoin and other strong digital currencies. Technological advancement in financial sector offers people an opportunity to be more convenient regarding their property without much attachment to the formal financial institutions. As it however is important to note that every investment mode has certain risks attached irrespective of its nature and especially on the contemporary volatile markets. Thus, it would not be bad to consult extensively before making a decision and not invest more than one can spare if there are big swings.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Joshikinz on March 13, 2025, 03:16:10 PM
With de wey hunger and inflation dey do partnership 4 dis country, even de hardworking self don dey tire 4 de mata. 500naira no b 500naira again, 1000naira no be 1000naira again. If u fit chop 3 square meal everyday, den u join de piple wey dey live another life 4 wi country. Na y i dey salute all hardworking piple, especially those wey dey hustle, cum still dey invest sum portion of their hustle 4 Bitcoin or others.

I remember watin sup last month, wen hunger finally reach de maximum height. I literally had nothing on me at dat moment. No b joke, bcus nothing dey 2 put 4 belle. At dat critical point, de only tine wey my mind fit fall back 2 na my crypto portfolio. Unto say i dey do HODL for most of dem, I tried denying myself from touching it. After contemplating 4 long, and i realize say na who dey alive dey do investment, i sharply sell sum take reduce de maximum height of de hunger. The mata no funny at all, because na sumtine wey anybody no go like experience.

In conclusion: After getting money from other source, I replaced de coin wey i sell sharply. Omo, de backup was indeed a sure backup. Christmas don reach, and i sure say some piple don dey do their mind. Definitely man must chop!!, man must survive!!.

Thanks for reading, and do well to drop a comment and also share ur experience if u av one.
Crypto investment sure pass saving your money in your bank account. This is because crypto coins unlike our local currency appreciate seriously overtime and this can even make a person a millionaire overnight but  if one save more of his money in the bank, instead of him being awarded or diven interest rather he is being deducted with monthly maintenance or ATM card and the rest of them.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Joeboy on April 22, 2025, 12:29:47 AM

True talk. Crypto na still one of the most sharpest investment wey person fit enter into for this country, considering the way naira just dey loose value.  If pesin Sabi the game wella and him no dey greedy,  e fit really turn around your story.
But make we no lie e no be fast money. E get how the market go take dey volatile, and if person no get sense, him fit loose everything. Na why I dey always tell people say make Dem learn am wella before dey put their money, make them no just follow the hype .
Still if you play am smart, e fit be your way out.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Stuart on April 22, 2025, 10:22:13 AM
Quote
  i realize say na who dey alive dey do investment,

Lol Omo this part make me laff I nor lie u but Is true sha cos if any thing sharp investment go dey there Omo nah life first. But well sha u quick replace right choice. Most people nah for their investment dem go tey hold body for this Christmas wey dey come so. Nah normal  the holdings still continues  ;D

Swears...
Na em make dem say, Plan A is a good Plan, but Plan B is a better Plan, while Plan C is unbreakable. When e done reach the level of nothing else to put hand to, omo, na that savings or investment way person don de do for long na em go take continue life oh, just as you talk, na person way de alive go fit continue with investment. Live!

For me, I de handle am in a way, way be say, online funds remain online, except, when online need upgrade for em tools and equipment, na I de collect from there, otherwise, I de do everything possible to stay off online funds, while my work and business for real life de handle real life issues and challenges as well.

The way the country de go, na two hands person go take de find the money, otherwise, na hunger go clear person eyes. Anybody way still de meet up with 3 square meals, na big man/woman, cause e no easy to keep up with that standard for this country again.
Title: Re: Crypto investment na still one of de sharpest backup 4 wi country
Post by: Asiska02 on April 24, 2025, 11:07:02 PM
Crypto investment sure pass saving your money in your bank account. This is because crypto coins unlike our local currency appreciate seriously overtime and this can even make a person a millionaire overnight but  if one save more of his money in the bank, instead of him being awarded or diven interest rather he is being deducted with monthly maintenance or ATM card and the rest of them.

Don’t get too excited with the incentives involved in investing in cryptocurrencies and miss out on the most vital things you need to know before jumping into any investment in the crypto space. If you’re so much in hurry, you’ll end up not getting anything and you’ll lose big time your money you’ve invested which you hoped to get a big income from it.

The market doesn’t make you rich overnight and those that got to have it that way risked, and also were willing to let go off the money and also had some vital informations that made them concluded to approach the market like that. Focus on making yourself informative about the crypto space, the ups and downs also in order to get the best out of any of your investment.