(https://i.ibb.co/rw4WDgc/5.png) | CoinJoin na de method wia different piple join togeda for one single pool and togeda create a single transaction wia each of dem go give coins as inputs and fresh and anonymous addresses as outputs to receive de coin. De goal na to break de link between de input and de output. We dey make dis possible by ensuring say de output amount dey exactly de same. |
(https://i.ibb.co/zbqXW6S/7.png) | Wen you don send your coin for mixing, we go provide a digitally signed confirmation wey be de letter of guarantee. Dis go serve as proof of our obligations and e dey expected say make our users save and store am well after dem don send de BTC. Since your data no dey for our server kpata-kapta, dis na de only proof for future verifications incase e result to de mata wey our support gats look into. You fit check de letter of guarantee directly from our website "restore session" https://unijoin.io/en/restore |
(https://i.ibb.co/rQmMTNY/8.png) | To preserve your anonymity and to make Chainanalysis dey very hard, we com decide to randomly generate de fees for mixing operations. De fee for mixing operation dey de range of 1% - 3% and we dey generate am with a decimal number of 4 digits. Also, na de user dey pay de miner fee and we dey deduct am from de total mixed amount. |
(https://i.ibb.co/yNfyt2K/9.png) | UniJoin dey store information only de time wey mixing order don complete and na only dat one, wey dey technically necessary. After de mixing order don complete, e go delete immediately. Therefore, de order link no go dey accessible after de page don reload. So we no dey keep chat histories for our support section after we don resolve de issue, we dey close de chat as e fit contain information of de individual user. |
(https://i.ibb.co/44hhzSR/12.png) | If you don already send coins to de address UniJoin generate, we go execute your order normally, even if you close your browser or window. You fit use de order link or letter of guarantee to restore de section. Either you enter your link in de url field, or you retrieve de link by by attaching de letter of guarantee here (https://unijoin.io/en/restore). |
(https://i.ibb.co/1rN5Dsn/11.png) | Our mixing mechanism technically get no upper limit. However, de processing time dey increase with de amount to mix. For dis reason, we com limit de maximum amount per mixing order to 1000 BTC. De minimum amount to mix Bitcoin dey variable as e depend on de value of USD. Currently, de minimum amount to mix na 0.001 BTC. If you send less dan de minimum amount for an order, de order go cancel and you go receive a refund minus de transaction cost. |
(https://i.ibb.co/dfpT796/10.png) | De mixing process fit dey completed within an hour, but e fit take longer depending on transfer delay wey you set, join wit de time of getting 2 confirmations of de blockchain network. We no recommend say make you set de transfer delay to 1 hour, as e go get de least effect on anonymity. Wen you dey create a mixing order, you must make a deposit to de generated address within 24 hours including 2 confirmations of de network, so that our system go process de order automatically. If you send de coins after 24 hours, no worry, you no go lost your funds (contact our support and attach letter of guarantee). |
(https://i.ibb.co/KNrFxs0/6.png) | De Unicode na de unique string wey our system de generate wen you place your first order. We dey recommend say make you use de code for all your future mixing orders, as dis dey ensure say u dey rotate within de available CoinJoin pools and you no go partially receive your coins back from past orders. |
________________________________ |
Since we dey delete your data from our servers, de letter of guarantee na de only evidence for future verifications in case of any wahala.
(https://talkimg.com/images/2023/08/14/G0L23.png)
UniJoin (https://unijoin.io/) uses CoinJoin technology / No Stored Logs / Mixing fees range from 1% to 3%. / UniJoin ANN (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=314441.0)
We dey glad to announce say dis series of raffles go dey dedicated to Unijoin collectible cards wey we collabo with Icarus (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5435930.0) create. 🔐 Di cards na only 20 we release and e no go dey possible to buy dem, but you fit take part for one of di raffles and try to win one of dem.
Finally, wen Bitcoin come into di limelight and put powa for owa hands, we think say we don win. But di state no gree back down, dem come again with blockchain analysis companies to dey analyze and track owa Bitcoin transactions. Na wetin come bring about Mixers to dey help us mask owa transactions, but still government dey fight and dem dey try to shutdown mixers.
(https://talkimg.com/images/2023/08/14/G0L23.png)UniJoin (https://unijoin.io/) uses CoinJoin technology / No Stored Logs / Mixing fees range from 1% to 3%. / UniJoin ANN (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=314441.0)
We dey glad to announce say dis series of raffles go dey dedicated to Unijoin collectible cards wey we collabo with Icarus (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5435930.0) create. 🔐 Di cards na only 20 we release and e no go dey possible to buy dem, but you fit take part for one of di raffles and try to win one of dem.
(https://www.talkimg.com/images/2023/09/01/mUQuG.png) (https://www.talkimg.com/images/2023/09/01/mUMof.png)
[FREE RAFFLE] - Custom Unijoin Card (#12) (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=319978.0)
(https://talkimg.com/images/2023/08/14/G0L23.png)
(https://www.talkimg.com/images/2023/09/01/mUQuG.png) (https://www.talkimg.com/images/2023/09/01/mUMof.png)
[FREE RAFFLE] - Custom Unijoin Card (#13) (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=320263.new#new)
We still have some available spots, don't hesitate to join the raffle :)
You can try your luck to win a Unijoin card again with the free raffle #14 which is now launched :D
[FREE RAFFLE] - Custom UniJoin Card, (#14)! (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=320568.msg1543343#msg1543343)
(https://www.talkimg.com/images/2023/09/01/mUQuG.png)
Feel free to join and try your luck to win a nice Unijoin card 8)
[FREE RAFFLE] - Custom UniJoin Card, (#15) (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=320787.msg1546957#msg1546957)
(https://www.talkimg.com/images/2023/09/01/mUQuG.png) (https://www.talkimg.com/images/2023/09/01/mUMof.png)
Good luck!
Therefore, until the circumstances are clarified, I will rename the thread to “Closed” and delete links leading to the site.
My pipo nah another ogboge news nai I carry come again so - Unijoin don still come again with another raffle draw contest. This nah the 16th round wey dem don Dey do so, some of our brothers and sisters for naija board don already Dey participate and if you ask them you go see say some of dem don win for inside this contests.
This nah another opportunity for you to go try your luck for the game and see if nah you go win this round, note say he nor go too last ooh as pipo go soon rush go the thread go collect all available slots - so if you see this post make sure you go secure one spot for yourself.
[FREE RAFFLE] - Custom UniJoin Card, (#16) (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=320984.msg1550838#msg1550838)
The raffle go still get head? This wan wey dem don go offline and dem website no dey reachable. I still dey see @paid dey update the raffle thread. But I wan know if their unavailability no affect the raffle