Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Thyplaymaker on January 20, 2024, 07:02:01 PM

Title: Altcointalk telegram notifier
Post by: Thyplaymaker on January 20, 2024, 07:02:01 PM
I greet every body for this our board ohhh.

I just say Make I drop this one for those wey never know say them duh drop telegram notifier for this forum and I start to they use am today but it's still on working progress e never be like bitcointalk own. e get somethings wey never dey work inside but if dey mentioned you, you go fit know. See the link wey go lead you go the thread dem for post am  Altcointalk telegram notifier  (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=315728.msg1475974#msg1475974)
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Hatchy on January 20, 2024, 09:40:53 PM
Normal, this wan na correct innovation by @ PX-Z e try well well. Me I be dey think say na @ bitmover na wan run this bot, but unfortunately. Well the bot still dey plain and unfinished for now. And I know say as time dey waka, Dem go update am with some other important things Dem. I don activate d bot and e dey try.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: SmartGold01 on January 20, 2024, 11:58:06 PM
So wetin be the need to post am?
Before we share sometin across make e be say the tin don function perfectly so that any person wey dey use am go get that joy say him or she dey use something wey dey work perfectly dan something wey no dey work as we plan, we all see as btt own dey function na immediate person just mention striaght you go receive the notification for your telegram then you go track the thing come as e take happened. I think e go better dem work am finished before we go start to use am.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Agbe on January 21, 2024, 12:17:02 AM
I greet every body for this our board ohhh.

I just say Make I drop this one for those wey never know say them duh drop telegram notifier for this forum and I start to they use am today but it's still on working progress e never be like bitcointalk own. e get somethings wey never dey work inside but if dey mentioned you, you go fit know. See the link wey go lead you go the thread dem for post am  Altcointalk telegram notifier  (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=315728.msg1475974#msg1475974)
you dey try for this forum. Abeg make +Karma you and also I hear say new campaign e dey forum here make you go apply. You dey very active well well. And this egbege wey you bring so e dey make me happy well well. Me I never see nd hear am before as you drop di news nai I come hear see from my previous notification setting from my profile here wey I shey if dem dropped new topics I go dey see na from there see am . Thanks you very for this one.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Thyplaymaker on January 21, 2024, 12:39:50 AM

you're welcome and also thanks boss for the encouraging, that the reason I also posted it here because e actually still hard me to know say something like this duh land for this forum. If it's completed e go be one thing wey go still help this forum grow faster too.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: DaNNy001 on January 21, 2024, 07:29:10 PM

Yes that one na true, we all know how tryninja bot take help people well well and even the forum too because people dey actually know watin dey sup sharp sharp and e go help increase rate of contribution too for the forum here . because people go dey know when person talk or mention them. Although the bot never finish but so far as the notification dey come when person mention you then e still good for me because sometimes na these notifications fit ginger you to post well and fully involved for discussion.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Yamzakid on January 21, 2024, 08:26:14 PM
So wetin be the need to post am?
Before we share sometin across make e be say the tin don function perfectly so that any person wey dey use am go get that joy say him or she dey use something wey dey work perfectly dan something wey no dey work as we plan, we all see as btt own dey function na immediate person just mention striaght you go receive the notification for your telegram then you go track the thing come as e take happened. I think e go better dem work am finished before we go start to use am.

I think we should appreciate the OP for still dropping dis here because many people go still find am useful. Even me I like to dey get notify when someone mention me in a post, the forum never dey grow like other forum, everything na step by step before nothing like dis dey before but you can see the forum don dey improve.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Cryptsafe on January 21, 2024, 10:14:55 PM
Weldone for this update you bring come here. I just dey see this information for the first time say this platform don get telegram bot notifier. E good as e be so weda every beta stage make we dey run am see weda any error dey am so that we go call their attention to rectify am very fast because Na we wey be the community go use am at this stage and never fit tell dem say see this thing be like this e be like that make dem for quick rectify any fault so that wahala no go dey in the future. Dem don try to bring am come so we too go play our own role to make sure say them get updates as to the functionality of the bot.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: CryptoLaila on January 21, 2024, 10:18:32 PM
Actually,  I would appreciate OP for dropping it here I never knew there was something  like  this though I checked that of Bct too but I think the recent 1 is kind of lacking features like that of bct probably  the guy try-ninja still working  on it.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Cantsay on January 21, 2024, 11:53:12 PM
So wetin be the need to post am?
Before we share sometin across make e be say the tin don function perfectly so that any person wey dey use am go get that joy say him or she dey use something wey dey work perfectly dan something wey no dey work as we plan, we all see as btt own dey function na immediate person just mention striaght you go receive the notification for your telegram then you go track the thing come as e take happened. I think e go better dem work am finished before we go start to use am.

Una dey do sha,,, person sitdown use he precious time run bot wey go help us know when dem mention us - instead of you to appreciate you dey complain say nah unfinished project.

Even the one wey TryNinja do for bitcointalk, dem tell you say nah once he do am? nah small small he start - if you go through he thread you go see say nah even some forum members give am suggestions wey make am develop the bot reach that stage - so the one wey we get for here make we learn to appreciate am.

@Op thank you for bringing this to our local board, I believe say this thread go help some wey never know about the bot before see am. He for even make sense if the Admin put am near that "teleport your account' banner so that others go see the bot.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Thyplaymaker on January 25, 2024, 07:37:18 AM
If you take noticed now you notifier now have profile and new features has being added you can now tracked phrases and users now. You see gradually the notifier is developing with time the it would b completed. So the person may bring am really try. :)
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Tribalchief on January 25, 2024, 09:38:18 AM
I really happy for the telegram notifier wey don dey available for us. Person go fit easily follow em own post and replies to em post. We hope to see more additions.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Thyplaymaker on January 25, 2024, 11:35:27 AM
I really happy for the telegram notifier wey don dey available for us. Person go fit easily follow em own post and replies to em post. We hope to see more additions.
exactly you go con dey ginger to dey reply people comments asap. Like this morning now I just received like three notification say dem mentioned me. As you receive notifications you just reply now now. Nor be like before you go dey find who duh reply you or mentioned most times you might nor even know who mentioned you seff
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Cryptsafe on January 26, 2024, 03:36:25 AM
I really happy for the telegram notifier wey don dey available for us. Person go fit easily follow em own post and replies to em post. We hope to see more additions.
All these Na to show say there is improvement going on with or amongst the community here. This one show say the admin and developer them wey still dey here they really work to see say this platform get that recognition it desires.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: DaNNy001 on January 26, 2024, 09:27:22 PM
I really happy for the telegram notifier wey don dey available for us. Person go fit easily follow em own post and replies to em post. We hope to see more additions.
All these Na to show say there is improvement going on with or amongst the community here. This one show say the admin and developer them wey still dey here they really work to see say this platform get that recognition it desires.
Omo if na the admin matter then I fit commend that guy , ome the manchi dey really try well well, it's almost as if the guy no even get time for himself because there are so many times wey I don come online wey I dey see this guy. And this notifier na another example of the people striving their very best to make this place a really active one. This notifier wey dem introduce don already dey start help me because I don receive many notification say someone mentioned me and whenever someone mentioned me I dey go check if na positive one or negative so that I go follow am up.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Charles-Tim on January 27, 2024, 09:51:55 AM
This is good and thanks to PX-Z.

We still need two other most important notifications which are notification of new posts and replies. This thread has been existing since January 20th of this year but I am just noticing today. There are threads that I supposed to track but later I do not visit them because I can not leave all opened on my browser.

This forum suppose to have two of such notifications but not having it. Forum admin are lazy about it and I do not think they have any plan to make such possible. Let us be expecting when this Telegram bot will be able to do that.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Cryptsafe on January 27, 2024, 07:54:34 PM
I really happy for the telegram notifier wey don dey available for us. Person go fit easily follow em own post and replies to em post. We hope to see more additions.
All these Na to show say there is improvement going on with or amongst the community here. This one show say the admin and developer them wey still dey here they really work to see say this platform get that recognition it desires.
Omo if na the admin matter then I fit commend that guy , ome the manchi dey really try well well, it's almost as if the guy no even get time for himself because there are so many times wey I don come online wey I dey see this guy. And this notifier na another example of the people striving their very best to make this place a really active one. This notifier wey dem introduce don already dey start help me because I don receive many notification say someone mentioned me and whenever someone mentioned me I dey go check if na positive one or negative so that I go follow am up.

Your caprison go well manchi. Based on the matter, the admin levels tyt. The padi man no dey rest at all sake of say make this platform grow up well make him dey try him best to see say this platform get levels too because very soon as e be so traffic go begin dey for this ama wey from dey hustle for like this based on the hands dem wey Don teleport show face here together say some mangers din answer present for the platform.
Very soon the platform go stew.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Mate2237 on January 29, 2024, 10:19:57 PM

the admin dey use omnipotent, omnipresent and omniscience point view to oversee everything in the forum. I don't there is nothing the admin no know in the forum. And the second person  wey I dey like wey dey responding to threads na Jokers, dat guy sef dey try well well. And dis notification we dem do e good well well.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Makus on January 29, 2024, 10:45:05 PM
Baba you don try to carry this kind update, only that one sef show say you na correct guy. I been no even know say update like dis they exist sef, but now I go try package make I for fit they get notifications should in case any better come up. Even if e no be like Bitcointalk own, e still better pass when nothing dey at all, at least person go fit know if them metion am.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Tribalchief on January 30, 2024, 02:13:20 AM
I really happy for the telegram notifier wey don dey available for us. Person go fit easily follow em own post and replies to em post. We hope to see more additions.
All these Na to show say there is improvement going on with or amongst the community here. This one show say the admin and developer them wey still dey here they really work to see say this platform get that recognition it desires.
Omo if na the admin matter then I fit commend that guy , ome the manchi dey really try well well, it's almost as if the guy no even get time for himself because there are so many times wey I don come online wey I dey see this guy. And this notifier na another example of the people striving their very best to make this place a really active one. This notifier wey dem introduce don already dey start help me because I don receive many notification say someone mentioned me and whenever someone mentioned me I dey go check if na positive one or negative so that I go follow am up.
But we no go still fit neglect the fact say the coming of BTT members to ATT community na like blessings in disguise. I think de guy wey cum up with dis idea na teleported member, which means dey also wan bring development wey dey BTT cum ATT.

No doubt, de admin dey try em best, but a big thank you to every moderator especially @Jokers. That guy dey follow up with every activities wey concern the community and de board wey em dey incharge.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Cryptsafe on February 01, 2024, 01:09:15 PM

We no fit neglect the fact say BTT members wey show here no dey coordinate in fact bro from the looks e be like say Na the teleported members dey even make here happen because I don take time go through the platform and I dey see say most of the activities here Na teleported members dey push am here wey come make this platform more active and lively compared to as e been be before. For the admin their matter, dem dey really try. As e be like work don begin come plenty for the platform, dem too go begin work too to keep track of activities here so that the platform go dey coordinated.
We also no go forget the fact say managers dem too dey try because Na the work wey dem dey bring dey make the platform dey lively as well and if you check out, since those senior managers dem show up here, things done begin change and many development dey go on as well.
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Thyplaymaker on February 04, 2024, 03:58:42 PM

We can't hide the fact that teleported members are really trying in this forum and the admin try wey put that feature say u go fit easily teleport your account from other forum to here with your ranks without having to build up again. Because tgat would have discourage alot of users that migrated to this forum. Because the stress of building new account pretty stressful though.
And most teleported here are pretty fun and interesting too, with their knowledgeable ideas and all that damn this forum gonna boom...
Title: Re: Altcointalk telegram notifier
Post by: Cryptsafe on February 04, 2024, 11:37:53 PM

Absolutely, the platform is gradually taking its shape. Ever since the teleportation was activated, there have been high profiled members some are managers who also moved too but as it is now, I would say that they too are a major players that brought about the speed growth and development going on the platform.
Of a truth most of the development was as a result of the contributions from teleported members and making this platform lively, there should be consistency to development and contributions because that alone is what further builds up the platform with time.