Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Igebotz on January 23, 2024, 04:06:23 PM

Title: KuCoin Wan Delist Dis Projects/Coins; Check it out.
Post by: Igebotz on January 23, 2024, 04:06:23 PM
I say make I drop this update here make any of Una wey get this project listed below to withdraw or sell off as KuCoin don set date wey dey go remove them from their platform. Most of them no reach the requirements again so their trading pairs go deactivate too.

9 Projects to be delisted  (https://www.kucoin.plus/announcement/en-st-kucoin-will-delist-certain-projects-20240123?spm=kcApp.B1eventandNews.eventList.1&utm_source=news_share)

(https://talkimg.com/images/2024/01/23/kGMfT.jpeg)
Title: Re: KuCoin Wan Delist Dis Projects/Coins; Check it out.
Post by: SmartGold01 on January 23, 2024, 06:45:44 PM
This one na normal thing for exchange even Binance dey do am as well because e go dey bad say investor come buy that coin/token and later the thing come dump for their head e go dey very bad na wetin make dem dey always try to dey protect their users interest so that something bad no go happened to their funds as i believe say so project dey always dump on newly investor's head and e no make sense like that.