Jambler Clearnet (https://jambler.io/) | Tor Mirror (http://jamblery7zgxknhjtmj3mhfdajmyddqxbufrf6voa32h5w4otux3crqd.onion/) |
Altcointalk ANN (https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=320473.new#new) | Jambler PGP (https://jambler.io/pgp-key.txt) | Jambler Partners (https://jambler.io/our-partners.php)
(https://i.ibb.co/RTZCg4F/image.png) (https://jambler.io/)
Wetin be di Jambler.io (https://jambler.io/) project?
Na we be di first platform wey dey allow any pesin to create deir own business and profit from cryptoanonymization services, you fit become both partner and investor. Jambler no dey interact directly with clients. Di approach dey similar to referral programs and e dey help avoid kata-kata between di platform and partners. Awa algorithm involve di sale of clean coins from cryptocurrency exchanges to partners from awa platform.
In one word, Jambler dey purchase output transactions from cryptocurrency stock exchanges and/or miners, verify di quality and resell am to partners, wey in turn dey interact with awa end clients. Di purpose of awa work na to ensure di safety for awa crypto owners and security of deir savings.
I fit trust una with my money?
Every Jambler.io participants, partners, sellers (investors) and end users dey protected by awa platform against accidental errors or deliberate errors. We dey confirm all incoming transactions with letter of guarantee sign with PGP. To check di letter of guarantee, make you install PGP client (for example, PGP4Win (https://www.gpg4win.org/download.html)), com import Jambler.io public key (https://jambler.io/pgp-key.txt) from di website to di installed client and verify di digital signature.
How I fit create my own business?
E dey very simple! You no need to implement mixers algorithms by yourself or seek for money for operating assets, we go do am for you.
- Register on di Jambler.io website as a partner, specify your BTC address wey you go dey take receive profit and mixer commission, configure automated withdrawal for your funds and enter your project name. Awa platform go generate BTC address, issue you letter letter of guarantee, control monetary flow and transfer profit to you.
- Develop your own website design or use awa template wey we don design for you. For your own personal account, you go see HTML templates for Tor and clearnet mixer version, PHP gateway wey you go take connect to awa system. Download and upload dem to your hosting.
- Your mixer don ready for operation, wetin remain na for you to begin attract clients. You go get interest income from every transaction. You go get Jabber or Telegram notifications of new requests and transaction wey you execute from your mixer from di platform.
Why e dey profitable for me to use Jambler.io for investment?
First, we get a stable demand for transactions from stock exchanges and we dey ready to pay a bounty. Jambler.io dey constantly purchase output from Bitcoin stock exchanges and we dey provide a bonus of 1% for am. Di average time for return for your investment na 12 hours. Secondly, awa business model dey transparent. We dey show clearly from which funds Jambler.io dey take pay commission fees to seller/investors.
To eliminate di risk of getting cryptocurrency from questionable origin, we dey check all Bitcoin from investors with awa platform scoring system, including blockchain analysis. Transactions wey pass di check, dey enter into awa system and di ones wey fail di check, we dey return am to customers to di same wallet. Jambler.io no dey capitalize to return cryptocoins wey no pass di scoring check, na necessary security measure.
Wetin be di stock exchanges wey dey supported?
Poloniex, Binance, Korbit, Bitfinex, Bitstamp, Okcoin, Kraken, Gemini, CEX.IO, Exmo, Bitbay.
Create your own profitable Bitcoin mixer and begin write your own success story with Jambler.io (https://jambler.io/)
Email: [email protected]
Jambler.io PGP fingerprint: B8A5 CFCA F63F F2D8 384A 6B12 D3B2 8095 6F0E 7CAF