Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: SmartGold01 on July 11, 2024, 03:25:23 PM

Title: where our people dey?
Post by: SmartGold01 on July 11, 2024, 03:25:23 PM
I no know wetin dey sup with our people out there but I just wan know say every person dey onboard because here don too kool like koliwater onto say no be wetin dey expect here dem dey see. In fact the more dem dey active here the more them go understand many things wey dey sup here dan say we go just keep here mute, e no dey contribute to our activity here. Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Cantsay on July 11, 2024, 06:38:24 PM
Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.

Me even Dey reason say most of our local board members don finally leave the forum - some of them don japa go back to Bitcointalk while the others don neglect the local board settle down for general board - so he nor go easy for this local board to Dey active the way he take be before when we newly teleport come here.

Nah only less than 10 users Dey make post here and since the number of people not many we nor go really fit see active discussion since nah once once everybody Dey come drop their posts comot.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Sim_card on July 11, 2024, 07:33:44 PM

I feel say much people no dey here and na e make our local board dull like this and we the few ones wey dey no dey too create topics for others to chuk mouth put unlike when we dey btt. One thing we I observe again na newbies, this forum hardly get newbies wey dey create create topics anyhow to create awareness like e dey for BTT. I no fit remember when last I create topic na only people topic I dey comment on. I believe say small small the forum to dey more active than this.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Cantsay on July 11, 2024, 08:02:14 PM

He go take time before we go fit achieve am but if we still keep the small activity here others fit still just stroll come here and join us for discussion.

The newbies wey Dey come the forum nor even they branch local boards nai cause am - newbies Dey but them Dey prefer to post for general board and also mega threads since nah activities dem Dey look for no need for them to Dey create topics themselves as long as dem see where increase their activity.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Agbe on July 11, 2024, 08:56:27 PM
Na only one person wey I no say e no dey active in the local board here nai be KingsDen. And Charles -Tim dey post here steady nd I don give am karma plenty times for here so I know say na only kings wey i no say wey be Naija guy wey e no dey active here all other members e dey active. I don't know if another person wey una know wey be say e no dey active doe here. But di board e better pass before. And we still need more participants here.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Fivestar4everMVP on July 11, 2024, 09:43:10 PM
I no know wetin dey sup with our people out there but I just wan know say every person dey onboard because here don too kool like koliwater onto say no be wetin dey expect here dem dey see. In fact the more dem dey active here the more them go understand many things wey dey sup here dan say we go just keep here mute, e no dey contribute to our activity here. Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.
Whether active or not, Nigerians are always recognized anywhere, and even as e dey be sometimes for this board, Nigerians are still recognized here.
E go good if you understand say this forum still dey grow, it doesn't have that much user base yet and for the few ones that are here today, expect that sometimes, everybody fit dey busy with alot of real life activities wey fit no give them the te to hop on here to answer present.

And on the other hand, me go talk say, e better say this place no dey too dey active like that, than for here to be turned into a spam fested board, we need quality things to discuss about, not silly meaningless things all in the name of say make board dey active - or wetin you think..?
Title: Re: where our people dey?
Post by: SmartGold01 on July 11, 2024, 11:21:28 PM

Na true talk sha because e no easy as we think to dey come here dey active although e still better say we dey keep small small busy than just remaining domant, again I see say people focused their interest for the other side of the forum than here. Na wetin make we dey always see much interaction over there than here coupled say their paying rate no even dey encouraging so there's every possibility say na wetin dey make them run from here except for those who are willing to gain every necessary informations from the forum.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Cryptsafe on July 11, 2024, 11:38:36 PM
So far, I dey see farmiliar names from the other platform here and we dey make waves. Of lately many of our country men dey active for campaign and so that means say dem  possibly dey active just be say dem fit no dey online but I dey see their work outside our local board.  Make we just dey try our very own best to see say our local board dey bubble like the other platform wey we dey so  I know say we no dey carry last anywhere we dey and already the platform don already see am for our activities here.

Aside say we dey get  papas allocation here on basis wey dey make us active here, make we try dey once dey active here every day to make sure say our Alma Mata board dey very much on bubble.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Asiska02 on July 12, 2024, 01:41:04 PM
I no know wetin dey sup with our people out there but I just wan know say every person dey onboard because here don too kool like koliwater onto say no be wetin dey expect here dem dey see. In fact the more dem dey active here the more them go understand many things wey dey sup here dan say we go just keep here mute, e no dey contribute to our activity here. Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.

Wetin you yarn na true sha and we suppose dey take here serious make dem dey see our face for here the way other LB members dey run their own too on dey go. Na on how we make here active na him many considerations for the future for this forum go make things better for ourselves. E don tey wey I don show for here base on too much engagement but as ai come back come see the activeness here, e give me joy say e no dey like before I leave here. Everywhere good sha, make we just continue they encourage ourselves dey go.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Agbe on July 12, 2024, 06:08:16 PM
Another thing I also discovered is that there are no new topics to discuss the lastest things so people are always bored in the board so it is our duty to bring good information to the local board for more discussion. The old topics have been discussed and discussed so when new ones are added to the old ones then discussion would.be interested more.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Cryptsafe on July 12, 2024, 09:31:16 PM
Another thing I also discovered is that there are no new topics to discuss the lastest things so people are always bored in the board so it is our duty to bring good information to the local board for more discussion. The old topics have been discussed and discussed so when new ones are added to the old ones then discussion would.be interested more.

I agree with you here that truly our local board is some how lacking in topics that are current in the Crypto space and the society. However, I believe that is another focal point which ignites conversation on the platform for a continuous interactive session here. 
As you have said, getting something good is not  as easy as it is likewise making a good topic of discussion too. Research, verification and validation is somewhat necessary to come up with so maybe the reasons why but however, I believe sooner than later, topics would start coming forth.
Title: Re: where our people dey?
Post by: SmartGold01 on July 12, 2024, 11:16:18 PM
I no know wetin dey sup with our people out there but I just wan know say every person dey onboard because here don too kool like koliwater onto say no be wetin dey expect here dem dey see. In fact the more dem dey active here the more them go understand many things wey dey sup here dan say we go just keep here mute, e no dey contribute to our activity here. Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.

Wetin you yarn na true sha and we suppose dey take here serious make dem dey see our face for here the way other LB members dey run their own too on dey go. Na on how we make here active na him many considerations for the future for this forum go make things better for ourselves. E don tey wey I don show for here base on too much engagement but as ai come back come see the activeness here, e give me joy say e no dey like before I leave here. Everywhere good sha, make we just continue they encourage ourselves dey go.
Na so my people as you just talk na so e supposed be, like before when I been no dey active here i no too understand how here dey but with time e come dey clear and also here come da dey interesting meaning say as we come together dey drop post e come boost us well well but I come dey surprised say our people no too dey active again for this section.
Title: Re: where our people dey?
Post by: EluguHcman on July 13, 2024, 11:04:49 AM
Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.

Me even Dey reason say most of our local board members don finally leave the forum - some of them don japa go back to Bitcointalk while the others don neglect the local board settle down for general board - so he nor go easy for this local board to Dey active the way he take be before when we newly teleport come here.

Nah only less than 10 users Dey make post here and since the number of people not many we nor go really fit see active discussion since nah once once everybody Dey come drop their posts comot.
Obviously everyone what where them go contribute effortlessly and get appreciated with the kind psychological energy way the forum requires.
Na because no campaigns here na why them majorly zoomed to the other forum where them believe say e dey productive for them.
E really no make sense as here cool so shaa and e no make sense say na because of campaign na em make we no fit dey reason here as one.
But anyhow, make we way remain keep the board hot and active while hope for better days.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Agbe on July 13, 2024, 09:07:51 PM
All what we need now in the local board is more new topics and once we have more then discussion will be interesting because everyone will be bringing new ideas and why people e no too dey here because old topics full ground and dem don discuss am pass so coming back again na di same thing dem dey see so they have to go outside to make comments, but another be say if they create threads then others too can comment den communication has started. So we all need to bring important information from outside to this place for more discussion.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Makus on July 14, 2024, 03:28:17 PM
To me, our people dey try small small for here, though e no easy say person just come dey talk for altcoinstalk and the place no too lively but still, Na we go make am lively just like Bitcointalk. Our people for here dey try, their face sef still show for here, but e go good make we just make this place more and more active so that dem go still give us our maximum based on say we Na Naija wey no dey carry lass. Just as boss Agbe don talk, we need to bring better  better topics dem come this local board so that we go fit yarn dey share ideas amongst ourselves because from here person fit learn em life changing lesson.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Yamzakid on July 17, 2024, 05:51:42 PM
I no know wetin dey sup with our people out there but I just wan know say every person dey onboard because here don too kool like koliwater onto say no be wetin dey expect here dem dey see. In fact the more dem dey active here the more them go understand many things wey dey sup here dan say we go just keep here mute, e no dey contribute to our activity here. Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.

If I check some other local boards I still appreciate our people wey dey make here active, I know sey na time here go come dey active very well as you dey wish for. Even like dis I know sey na new topics wey no dey na why e still be like dis,  and the problem of dis inactiveness no be only here e dey even for some general board too bcos if you check beginners board you go see sey new new topics no too dere and e no con dey make am active.
Title: Re: where our people dey?
Post by: SmartGold01 on July 17, 2024, 07:27:17 PM

Yes I believe say na just because here no too clear them for eyes because the other side don too master person for body unlike here even me self dey almost find am difficult to come here because no much topic to interact on, even if person make post go dey hard for post to gain more attention because many people no too dey active here again. But anyhow e be na small small here go take grow.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Agbe on July 17, 2024, 07:51:48 PM
I no know wetin dey sup with our people out there but I just wan know say every person dey onboard because here don too kool like koliwater onto say no be wetin dey expect here dem dey see. In fact the more dem dey active here the more them go understand many things wey dey sup here dan say we go just keep here mute, e no dey contribute to our activity here. Abeg make we try small dey active so that we go also dey recognized here.

thank you.

If I check some other local boards I still appreciate our people wey dey make here active, I know sey na time here go come dey active very well as you dey wish for. Even like dis I know sey na new topics wey no dey na why e still be like dis,  and the problem of dis inactiveness no be only here e dey even for some general board too bcos if you check beginners board you go see sey new new topics no too dere and e no con dey make am active.
Exactly the matter what, we still dey active pass many local boards in the forum. Board like Ghana has been inactive for almost a year. We are also trying for new topics too but we need more. And in these days we have some active members and we still need more as well. And these days wey di karma dey do well, people sef dey make comments her. Make im dey flood.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Rruchi man on July 19, 2024, 11:40:47 PM
Me even Dey reason say most of our local board members don finally leave the forum - some of them don japa go back to Bitcointalk while the others don neglect the local board settle down for general board - so he nor go easy for this local board to Dey active the way he take be before when we newly teleport come here.
To me, e be like say everybody dey wait for everybody to start post, na why activity dey low. Because if topics dey on board, you go see many people wey go pop come back outside cun dey deliver comments and their perspectives. If topic dey your mind to start, start am! some people never develop that confidence to start topics yet make dem nor go misyan, but you wey dun get the confidence so, start topic make we for put mouth. 
Title: Re: where our people dey?
Post by: Mate2237 on July 20, 2024, 04:22:12 PM
If I am not mistaken, Nigeria Local Board is one of the best board in the forum. I can see dat many senior men e dey very active in the local board and because they are making di local board active I dey give dey karma well well to encourage them do more in di board. I appreciate those wey dey active here. Make Una continue. I k ow say I never dey active because I never get work but I still dey post once a while.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Makus on July 26, 2024, 11:19:09 PM
If I am not mistaken, Nigeria Local Board is one of the best board in the forum. I can see dat many senior men e dey very active in the local board and because they are making di local board active I dey give dey karma well well to encourage them do more in di board. I appreciate those wey dey active here. Make Una continue. I k ow say I never dey active because I never get work but I still dey post once a while.

Baba na the best tin naim you dey do so, we get lots of quality posts here but the karma we we dey receive no dey go anywhere, and no be say e dey hard to get sef. I just dey turn sr member and I never still see the send karma option, but once I do, I go join you to also dey send karma, the tin na free but I no know why we dey stingy am. This local board  dey try dey grow small small, and before you go know, this first page go full with recent posts. I acknowledge all our members wey dey active here, una dey try, let's keep up with the good work, to show say our face show for everywhere. However  make we try dey show ourselves love.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Aanuoluwatofunmi on July 29, 2024, 09:55:42 PM
It wasn't like that, this platform is not what some have been used to already, instead, they are just learning and trying to get used to everything, secondly, i think the availability of signature campaign also matters, if they don't see anything to participate in, it may not cheer up for more active participations, this is how we see it in some cases, whereas, other forum activities and opportunities could also constitutes the reasons on this.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Cantsay on July 30, 2024, 09:26:41 PM
i think the availability of signature campaign also matters, if they don't see anything to participate in, it may not cheer up for more active participations,

I see say BitList wey be voluntary campaign don recently start to add some incentive for Bitcointalk I.e the user with the highest number of activities during that week will get a bonus despite it being a free campaign and the one for here never get any kind of reward but I believe say if he start to do the same thing for the ones wey Dey here our people wey wear the signature go start to Dey active so that dem fit win the bonus of the week.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Wiwo on July 30, 2024, 11:40:44 PM
The main reason for inactivities in the naija localboard here is the lack of engagement fro. And sponsors such as multiple avaliable signatures campaign, because by the time more companies are coming up to promote their brand here, there will be high interest from inactive members to become active, but if there is none like that, the motivation of the members will die down along the line.

Thread creation is a matter of motivation since it requeirs alot of research and data collections, so all this ball down to the lack of engagement from Companies, and but I know in the future this will not continue at that time everyone will become active and the localboard will become more actively engaged with discussions.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Asiska02 on July 31, 2024, 03:48:48 PM
All what we need now in the local board is more new topics and once we have more then discussion will be interesting because everyone will be bringing new ideas and why people e no too dey here because old topics full ground and dem don discuss am pass so coming back again na di same thing dem dey see so they have to go outside to make comments, but another be say if they create threads then others too can comment den communication has started. So we all need to bring important information from outside to this place for more discussion.

Wetin you talk na true but you no reason say them get another thing wey dey make people active for forums like this which e no too dey here but that one no mean say make we give up no come they join discussion for the board. A lot of people don see how e take they be for here sha, the board no too dey dull like that but na just repetition wey dey sup for here most times. Make new topics dey come in too and a reason for people to come make here more lively na campaigns. And I dey sure say if them see a reason to, them go always dey come and make here more lively for all. I just believe say the forum entirely still dey him developmental stage and with time e go move from this stage and when e move from this stage, e hi dey more easy, lively to interact with.

~
Thread creation is a matter of motivation since it requeirs alot of research and data collections, so all this ball down to the lack of engagement from Companies, and but I know in the future this will not continue at that time everyone will become active and the localboard will become more actively engaged with discussions.

Na wetin you talk now be the main reason for that and if you give it a deep thought, you’ll know that it is just the way it is. Activeness needs motivation and if there’s no motivation, the morale will die quickly. Things plenty wey them make people serious for thing and if them no dey, na choice e go be for them to engage for places like this.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Agbe on July 31, 2024, 04:05:55 PM

Weti you think say can novitiate people to be active in the local board.  Though signature campaign is the main motivator but many people are in campaign in the forum yet they are not participating in their local. And when you checked the last thread I create you discovered that most of those inactive boards, people are always visiting them to view their threads. But they don't make comments but they are there. Those who are trying to participate, give them karma if dem no dey campaign.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Wiwo on July 31, 2024, 05:42:25 PM
Weti you think say can novitiate people to be active in the local board.  Though the signature campaign is the main motivator many people are in campaign in the forum yet they are not participating in their local. When you checked the last thread I created you discovered that most of those inactive boards, people are always visiting them to view their threads. But they don't make comments but they are there. Those who are trying to participate, give them karma if dem no dey campaign.
Well what you said is also correct but then let's say the low percentage of members are the ones who will be active but not engaged in the discussions that go on in the local boards, this is the truth and as we all know people have different reasons for doing things and maybe to them, engaging in discussion on their local board also limit their chances of getting into campaigns, so it all ball down to the something signature job availability and local board allocations.

Some others may be engaging in discussion on their local board via their alt account, and not distribute with their main accounts, so to you, it looks like they are not active in the local but still indirectly active there.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Makus on July 31, 2024, 11:24:42 PM
Weti you think say can novitiate people to be active in the local board.  Though signature campaign is the main motivator but many people are in campaign in the forum yet they are not participating in their local. And when you checked the last thread I create you discovered that most of those inactive boards, people are always visiting them to view their threads. But they don't make comments but they are there. Those who are trying to participate, give them karma if dem no dey campaign.

I think people are just being inactive because they choose to, because this forum get people form other local board yet the active members for local board no plenty, so this Na matter of choice, maybe them no too like the post wey dey there are they are very much comfortable with the posts wey dem dey meet for general boards. However I once again appreciate all the active member for this our local board, e no easy yet we still dey do am small small dey go. Though the interface Na one reason why many person wey don teleport sef no dey like to interact.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Cryptsafe on August 01, 2024, 11:59:25 PM
I no too reason say nothing dey happen for this platform o. Things upon things dey shelle for this Plata. Our men mount this platform like mountain jack no be beans. As e be now, unto say campaign dey run, our men dey smile Wella for those campaign dem but why them no wan show face for their mother board to come totori their country men. I no fit cap much unto that matter because Na personal choice. I fit no know why e be like that  but any how e be, make we dey dey try show face here put our best to make sure say our motherboard dey happen.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Darker45 on October 24, 2024, 03:20:38 PM

It is actually possible to clearly observe that a lot of good things are being posted on this particular site although this may not be easily observable by many people. I mean our people are very active even enthusiastic as you will see just like the spirit of the campaign that is currently on. Though there can be certain issues that may cause them not to and to be more out forward with the people from their country, which I believe is their right. Still, it is perhaps possible for all of us to be more present, be more receptive, and collectively focus towards making our board of directors effective. If there is unity among all the people and hard work is put in to effort then success together is most certainly possible.
Title: Re: where our people dey?
Post by: Cryptsafe on October 24, 2024, 11:06:39 PM

Our people are very enthusiastic and hardworking as you have said and I also agree with you that something must have prompted their actions to not identify with their nationals here which I feel is their right and choice if they choose it that way. However, irrespective of whatever the situation or what warranted their resolve of not coming fort is, there is always a way out as "there is no place better than home" and  "No man is an Island". "A tree does not make up a forest" and we as well know that we can conquer when we are united and if divided, we fall. It is better to be together to share our love and unity in one faith and standout to be the best than to be separated and watch as our board be divided.  I will appeal to every one member of this platform who is our nationals to come fort and together we will make our local board great.
Title: Re: where our people dey?
Post by: 21Pilots on October 26, 2024, 04:46:54 PM

Well,
Love for the country and the feeling of solidarity is spirit that can come together to confront any trouble. Our spirit of hard work power and determination to move forward will be stronger if we do it together because we supplement each other as we proceed on this journey. While each person now has the right to make their own decisions, only togetherness will bring more success. If we keep holding corporate spirits and pride of our identity intact, we would be paving a better grounded community and a positive outlook to all. Together we can build a better tomorrow because nothing is ever stronger than a group of people who help each other out.