Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Sim_card on December 21, 2024, 05:05:18 PM

Title: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Sim_card on December 21, 2024, 05:05:18 PM
Good day my friends..
I know say many of us don tey for the crypto space and some of us never start to buy bitcoin. Bitcoin na the lastest best asset wey you fit dey buy small small anytime we you get money dey pile am up for ypur future. If you look back from 2009 wey bitcoin come out, the price don dey on the high side till date. One good thing with bitcoin be say, you no need to get too much much because you fit buy bitcoin with as small as 10,000 Naira dey save when take your salary. This na for only people wey get wetin dey give them money and them dey get extra cash after them don buy things wey them no fit do without for the month. E go better make you start to save your money for bitcoin and forget about altcoins because them no dey promising. No look say the price of bitcoin too high, because e go continue to dey high dey go till nobody know when the price to stop to high. Buy now and hodli for your future make you too benefit from this blessing in disguise.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: DragonF on December 21, 2024, 09:10:52 PM
I agree with wetin you talk abt bitcoin. I dey always tell people around me say instead of to dey save money for bank e go better if them use am buy bitcoin. Anybody wey dey buy bitcoin dey save go profit pass person wey dey save for bank despite the kind of bonus wey bank don promise.

People wey buy bitcon early don become rich today bcos of the growth bitcoin don record in few years but e never still dey late. Just as you don talk, e dey important for people to dey buy bitcoin dey save. At the end of the day dem go really happy say dem invest in bitcoin bcos dem go make more money.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Didia Sofunichi on December 25, 2024, 08:03:03 PM
Make no body decieve anybody, the world don go digital and the only investment way Dey sustainable now na for digital assets. Nigeria dey sufer serious inflation currently, every day naira dey loose value but if person invest for Bitcoin the person money go dey get value, the more dollar dey go up the more the person dey get returns on investment.

Bitcoin self don get global recognition and acceptance for a very long time now and with wetin dey happen for the world now e Dey obvious say bitcoin go continue to dey add value. Personally I recommend bitcoin for and body way get money and way get interest for digital assets.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Agbe on December 27, 2024, 11:52:34 AM
Good day my friends..
I know say many of us don tey for the crypto space and some of us never start to buy bitcoin. Bitcoin na the lastest best asset wey you fit dey buy small small anytime we you get money dey pile am up for ypur future. If you look back from 2009 wey bitcoin come out, the price don dey on the high side till date. One good thing with bitcoin be say, you no need to get too much much because you fit buy bitcoin with as small as 10,000 Naira dey save when take your salary. This na for only people wey get wetin dey give them money and them dey get extra cash after them don buy things wey them no fit do without for the month. E go better make you start to save your money for bitcoin and forget about altcoins because them no dey promising. No look say the price of bitcoin too high, because e go continue to dey high dey go till nobody know when the price to stop to high. Buy now and hodli for your future make you too benefit from this blessing in disguise.
Thank you this is the best kind of advise that you can actually give to someone in this exmass season as bitcoin investment is one of the best investment options that are available in this period of time I will really want people to have their tomorrow at heart like retirement plan so crypto currency related investment is the way forward going into the new year which is full of promise for the crypto community come 2025
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Mia Chloe on December 28, 2024, 04:15:46 PM
One reason we don't have much whales here in Nigeria is because we've been really behind when it comes to technology and the digital era fir quite a long time. Exposure is directly relatable to interest especially in terms of digital improvements.

Bitcoin na the lastest best asset wey you fit dey buy small small anytime we you get money dey pile am up for ypur future. If you look back from 2009 wey bitcoin come out, the price don dey on the high side till date. One good thing with bitcoin be say, you no need to get too much much because you fit buy bitcoin with as small as 10,000 Naira dey save when take your salary. This na for only people wey get wetin dey give them money and them dey get extra cash after them don buy things wey them no fit do without for the month.

Bitcoin investment is very profitable and one of the most important things that gives people interest in it is how easy it is to invest in. One of the simplest methods is making use of the DCA strategy and the ROI is still very profitable. Bitcoin investment is simple as long as you can secure your coins.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: rachael9385 on December 28, 2024, 10:39:26 PM
I don't really think that is true maybe Bitcoin can be the best crypto investment for the future but not all round best investment. There are some investments that give daily profit that is for me that really cherish daily income. There are alot of investments out there that pays better but in crypto market nothing can be compared to BTC
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Agbe on December 29, 2024, 06:52:11 PM
Good day my friends..
I know say many of us don tey for the crypto space and some of us never start to buy bitcoin. Bitcoin na the lastest best asset wey you fit dey buy small small anytime we you get money dey pile am up for ypur future. If you look back from 2009 wey bitcoin come out, the price don dey on the high side till date. One good thing with bitcoin be say, you no need to get too much much because you fit buy bitcoin with as small as 10,000 Naira dey save when take your salary. This na for only people wey get wetin dey give them money and them dey get extra cash after them don buy things wey them no fit do without for the month. E go better make you start to save your money for bitcoin and forget about altcoins because them no dey promising. No look say the price of bitcoin too high, because e go continue to dey high dey go till nobody know when the price to stop to high. Buy now and hodli for your future make you too benefit from this blessing in disguise.
If there is any business that any one plans of going into in this present economic situation it is in the cryptocurrency market as bitcoin investment is the most profitable business that brings back 100% back on investment Those who invested in bitcoin few years ago are now smiling to the bank as their investment has return value to them as the price o bitcoin has continue to move higher and it's still expected to rise above this level so bitcoin investment is really an investment for the future
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Nheer on December 30, 2024, 12:27:33 PM
I don't really think that is true maybe Bitcoin can be the best crypto investment for the future but not all round best investment. There are some investments that give daily profit that is for me that really cherish daily income. There are alot of investments out there that pays better but in crypto market nothing can be compared to BTC
you do have a point there are a lot of investment that are much better than bitcoin. But due to digital assets now bitcoin is a perfect idea for now, but we can just say bitcoin is the best investment there are a lot of investment which people don’t know about, bitcoin you see can dump and pump but investment like Real estate can’t dump it is a really good and reliable investment.

 Apart from Real estate they are many others investment gt much profitable than bitcoin. But investing in bitcoin is really a big investment but we can say it the best investment it can dump anytime.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Hatchy on December 31, 2024, 07:13:25 AM
I don't really think that is true maybe Bitcoin can be the best crypto investment for the future but not all round best investment. There are some investments that give daily profit that is for me that really cherish daily income. There are alot of investments out there that pays better but in crypto market nothing can be compared to BTC

When it comes to cryptocurrency Investments, Bitcoin is the best for now as no one can actually predict the future.. sometimes I just sit and wonder where my country was when Bitcoin was new.. imagine buying a lot of Bitcoin back then.. but there's nothing to worry about, we are here now and still partaking in this wonderful technology of the future.. Happy New Year in advance guys...
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Azharul on December 31, 2024, 09:10:31 AM

Yes, actually you could express a best opinion in your comment. We also know that bitcoin is one of the best valuable crypto in cryptocurrency market. We also know that in this time bitcoin passing a bull run. We also know that in this time bitcoin price is near $100k. Within a short time bitcoin price is increasing $120k-$150k. So I believe that if we want to invest in bitcoin, then it will be very prefer for us. Because we could understand gradually bitcoin price will increase in crypto currency market.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Asiska02 on January 02, 2025, 05:44:36 PM
.
E go better make you start to save your money for bitcoin and forget about altcoins because them no dey promising. No look say the price of bitcoin too high, because e go continue to dey high dey go till nobody know when the price to stop to high. Buy now and hodli for your future make you too benefit from this blessing in disguise.

When we look into bitcoin history, e dey very convincing to depend on am for long time profit. The market don already show say for long e don be something wey if you invest in and you dey patient, you go reap the rewards of your investment. Bitcoin na him be the only cryptocurrency wey you fit depend on for long term profit, altcoins no dey dependable on and them fit make you lose all your money if you no dey lucky. Them dey very highly risky and na that thing make am make nobody advise to use am for investment to come dey expect big reward. Them fit disappoint you sow better make you focus more on bitcoin.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Sim_card on January 02, 2025, 08:05:18 PM

This new year don start and make we no dull but use this year increase our bitcoin portfolio because na to invest our extra cash na e sure pass. Cut down your expenses and try to buy whenever you get the funds. Now wey bitcoin price dey on the dip, na good time to buy more if you get extra cash. Be a long term investor because there's a lot bitcoin has to offer in future.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Agbe on January 05, 2025, 02:12:13 PM

Time waits for no one so any one who is financially buoyant to invest into Bitcoin should do so and stop procrastinating because deley may be dangerous because Bitcoin started as a joke few years ago when it was launched into the market and many didn't give it chance but today Bitcoin is one of the highest business that gives return on investment because of it growth potential so coming to 2025 people should prioritize investing into Bitcoin because this year Bitcoin is expected to hit over $100k
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: BullTrader on January 06, 2025, 07:23:32 AM

The thing is in Nigeria today, how many people can comfortably say they have like 2m that they don't need for the next two years? That's the question
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Agbe on January 08, 2025, 09:07:47 PM
I don't really think that is true maybe Bitcoin can be the best crypto investment for the future but not all round best investment. There are some investments that give daily profit that is for me that really cherish daily income. There are alot of investments out there that pays better but in crypto market nothing can be compared to BTC

When it comes to cryptocurrency Investments, Bitcoin is the best for now as no one can actually predict the future.. sometimes I just sit and wonder where my country was when Bitcoin was new.. imagine buying a lot of Bitcoin back then.. but there's nothing to worry about, we are here now and still partaking in this wonderful technology of the future.. Happy New Year in advance guys...
A lot of people has missed out already initially when Bitcoin started but there's no reason to feel behind because now is the Best time when it comes to investments in Bitcoin because with the current projection Bitcoin is projected to be moving on the higher side due to the fact that Bitcoin has a fast growth rate over the years

Coming to Nigeria people should take advantage of the time and start making investment in Bitcoin because the future of Bitcoin looks promising and bright, if there is any investment that is worth goin in our present time is Bitcoin because it's future prospects looks good
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Penlex_Writer on January 13, 2025, 05:15:01 PM
Good day my friends..
I know say many of us don tey for the crypto space and some of us never start to buy bitcoin. Bitcoin na the lastest best asset wey you fit dey buy small small anytime we you get money dey pile am up for ypur future. If you look back from 2009 wey bitcoin come out, the price don dey on the high side till date. One good thing with bitcoin be say, you no need to get too much much because you fit buy bitcoin with as small as 10,000 Naira dey save when take your salary. This na for only people wey get wetin dey give them money and them dey get extra cash after them don buy things wey them no fit do without for the month. E go better make you start to save your money for bitcoin and forget about altcoins because them no dey promising. No look say the price of bitcoin too high, because e go continue to dey high dey go till nobody know when the price to stop to high. Buy now and hodli for your future make you too benefit from this blessing in disguise.
tho i really agree with you,if i could remember those persons that started earlier who where inclined in bitcoin are millonaires,true talk is better to invest in bitcoin than saving in bank.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Agbe on January 13, 2025, 07:04:08 PM

Currently speaking no body will talk about saving his or her money in the bank because you saving money in the bank doesn't grow your money so it's always wiser investment in Bitcoin because Bitcoin is one investment that has great profit rate so I can't advise anyone to put money in the bank but invest it into crypto currency

Bitcoin is growing faster than expected so Bitcoin is for the future and anyone thinking of having a great financial system in the future who is ready to be free from financial burden should take Bitcoin serious by investing into Bitcoin now
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Chilwell on January 14, 2025, 09:12:37 AM
When it comes to cryptocurrency Investments, Bitcoin is the best for now as no one can actually predict the future.. sometimes I just sit and wonder where my country was when Bitcoin was new.. imagine buying a lot of Bitcoin back then.. but there's nothing to worry about, we are here now and still partaking in this wonderful technology of the future.. Happy New Year in advance guys...
Bitcoin was the first cryptocurrency that was introduced and at the same things it is also the best cryptocurrency that someone should invest in, I accept that bitcoin future is unpredictable but someone need to be sensible enough to do the right thing at the right time. And prevent or avoid doing the wrong thing. You need to be prepared, knowledgeable and smart so that you should have the ability to make an informed decision and you will be able to identify the right to invest in bitcoin.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Rruchi man on February 01, 2025, 09:55:45 PM
~
Contrary to what everybody may believe, I think that bitcoin investment is good, but it is possible that it is not everyone that bitcoin investment is good for. Based on how investments have been fashioned, there are some people that other investments will be more profitable for them than bitcoin, but they would never know if they never try it.

Some investment opportunities require huge investment, and many of us who are not yet financially bouyant cannot handle. Bitcoin has offered us an opportunity to make money, that is why is recommended largely for everyone.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Agbe on February 03, 2025, 07:21:02 PM

Bitcoin is a very good form of investment that plenty people are going into because of the return on investment that it offers investors currently Bitcoin is one of few investment options that are there for people to leverage on for financial stability and growth because Bitcoin is growing fast and this movement of Bitcoin over time is what is making Bitcoin to be a business that people are cashing out big time over a period of time off course in life not every one will do a particular kind of business so not everyone will invest in Bitcoin even if they are aware of the benefit that Bitcoin can give there are actually other lucrative forms of business that are out there apart from Bitcoin investment that people can go into and still make good money from
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Aanuoluwatofunmi on February 03, 2025, 09:47:14 PM
Bitcoin is the best investment for the future we want to achieve, once we can make the decision today regarding choosing it from every other available investments channels, because it has been proven that bitcoin increases over time, if we invest in it and hold for some years, we are going to realized profits more than we thought, so many people are now securing their future asset with the use of bitcoin for security and profitability.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Stuart on February 04, 2025, 06:39:49 AM
If there be an investment plan for future purpose, Bitcoin as digital asset is a very good choice. Bitcoin from the early days has shown promising future benefits to all it's holders and investors. Years back, Bitcoin faced governmental issues, making it looking illegal to the public, but now is generally recognized around the world, and top countries are on the path of accepting it on legal use.

Anyone who is interested and a lover of digital assets and the crypto industry, Bitcoin is the very best to invest in.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Stuart on February 04, 2025, 06:50:51 AM
~
Contrary to what everybody may believe, I think that bitcoin investment is good, but it is possible that it is not everyone that bitcoin investment is good for. Based on how investments have been fashioned, there are some people that other investments will be more profitable for them than bitcoin, but they would never know if they never try it.

Some investment opportunities require huge investment, and many of us who are not yet financially bouyant cannot handle. Bitcoin has offered us an opportunity to make money, that is why is recommended largely for everyone.

I will agree with you on the highlighted point, if and only if the investment plan is on a physical asset. The real estate, business investment, being a shareholder in an organization etc can be profitable or not to it's investors, by some reasons natural.

But, when it comes to investing in Bitcoin, it has nothing barrier with it will be profitable or I'm not digitally inclined . We all must have heard about Akawo or Daily/Monthly/Yearly Contribution , when doing this is almost as same thing in investing in Bitcoin in little fractions.

Every other investment I know of demands a large amount of capital to get started, but with Bitcoin, as small or as big as #10,000 can get anyone started.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Celph on February 12, 2025, 11:19:03 AM
Good day my friends..
I know say many of us don tey for the crypto space and some of us never start to buy bitcoin. Bitcoin na the lastest best asset wey you fit dey buy small small anytime we you get money dey pile am up for ypur future. If you look back from 2009 wey bitcoin come out, the price don dey on the high side till date. One good thing with bitcoin be say, you no need to get too much much because you fit buy bitcoin with as small as 10,000 Naira dey save when take your salary. This na for only people wey get wetin dey give them money and them dey get extra cash after them don buy things wey them no fit do without for the month. E go better make you start to save your money for bitcoin and forget about altcoins because them no dey promising. No look say the price of bitcoin too high, because e go continue to dey high dey go till nobody know when the price to stop to high. Buy now and hodli for your future make you too benefit from this blessing in disguise.
   This talk weh you yarn like this na true talk comrade.
   Every investments gats start with little little funds wey go amount to something later on for future.shey na the concept of hodling be that na.
    In all,person wey no see potential for bitcoin as better investment they miss out like this oo…because the way the bitcoin market dey,your life fit dey stable if you make correct correct decisions like this oo.No need to dey sweat too much cause you wan make kudi.Na better talk oo comrade
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: EluguHcman on February 12, 2025, 11:59:17 AM
I agree with you, most prominent and prosperous source of income as investment has mostly demanded a high rate of capital before being able to invest on it and even when Invested on it you would still be in demand to develop marketing strategies otherwise the competition in the labour market will not let you succeed but in Bitcoin, you can just buy as much fraction on it you can afford and even, it gives you the privilege to buying more with whatever affordable amount you can with no marketing strategies demanded and no labour competition hence Bitcoin has always been the lead in the crypto market.

You just have to buy and hold timely probably a long time until market phases to the dimension of yielding you profits before you sells.

This ideological discovery of Bitcoin potentials to how to brings economy values has been a much lucrative outreach to common persons who don't have much money to start up an investment with the hope of better future.
Title: Re: Bitcoin is the best investment for the future
Post by: Makus on February 12, 2025, 09:38:45 PM
Good day my friends..
I know say many of us don tey for the crypto space and some of us never start to buy bitcoin. Bitcoin na the lastest best asset wey you fit dey buy small small anytime we you get money dey pile am up for ypur future. If you look back from 2009 wey bitcoin come out, the price don dey on the high side till date. One good thing with bitcoin be say, you no need to get too much much because you fit buy bitcoin with as small as 10,000 Naira dey save when take your salary. This na for only people wey get wetin dey give them money and them dey get extra cash after them don buy things wey them no fit do without for the month. E go better make you start to save your money for bitcoin and forget about altcoins because them no dey promising. No look say the price of bitcoin too high, because e go continue to dey high dey go till nobody know when the price to stop to high. Buy now and hodli for your future make you too benefit from this blessing in disguise.
tho i really agree with you,if i could remember those persons that started earlier who where inclined in bitcoin are millonaires,true talk is better to invest in bitcoin than saving in bank.

They are millionaires because them no sell am oo, e still get some persons wey been get enough that time but dem dell their bitcoin probably because them think say e no go become better thing in the future. Well I no too blame anybody because it's  the first of its kind so its possible say na scam as at that time na just mind people take hold their bitcoin until now. But the people wey I go blame na those wey they procrastinate even till today say dem go buy bitcoin but lass lass dem go still procrastinate when the price dey go up. The best thing na to just buy and wait for the future.