Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: Stuart on November 21, 2018, 05:13:10 PM
-
I know say bitcoin price de under the law way say, "the more people find am, the less them go see and the more expensive e oh be" and " the more e de market, the less people oh wan buy". Unto dis level now eh, way tin come de cause d price to de go low evri minutes? People nor wan buy, or e don too plenty for market? Abi, another matter de way de follow worri am?
Make una put mouth for this mater as e de hot so...

Me I believe say nah d big boys way dem dey call whales nah dem dey shake d market anyhow. U go see say when d price don fall reach one certain level, dem go put huge buy orders way go send d price to go overdrive. Nah so dem dey do.

My man, na true you talk. This morning, I read something, way say only one whale drop up to 90% of em bitcoin holdings, as I come check the price eh, e don reach $3800, I shake.
If only one whale drop em bitcoin and market de like this, how e oh be when half of the whales drop their btc? :-\