Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: PRIBO247 on November 22, 2018, 01:55:53 PM

Title: Ethereum fit Reach $100
Post by: PRIBO247 on November 22, 2018, 01:55:53 PM
At the rate way this market dey dip, I dey feel say very soon ethereum price go enta $100. If dat one happen ehn, e go really cause serious gbegu 4 me o! How about una?
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Stuart on November 23, 2018, 05:42:37 AM
If ETH reach that amount, na to buy and store, because when time reach for em to rise, e oh go well. As them say 3 years before em oh rise again, na to gather them before that time reach. Abi no be so?
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: PRIBO247 on November 24, 2018, 04:50:03 PM
If ETH reach that amount, na to buy and store, because when time reach for em to rise, e oh go well. As them say 3 years before em oh rise again, na to gather them before that time reach. Abi no be so?
True talk, person way hold need to Heather enough now because after now, nobody know when thus kind price go happen again. Even bitcoin sef, nah now good to buy and hold.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Stuart on November 25, 2018, 02:46:18 PM
If ETH reach that amount, na to buy and store, because when time reach for em to rise, e oh go well. As them say 3 years before em oh rise again, na to gather them before that time reach. Abi no be so?
True talk, person way hold need to Heather enough now because after now, nobody know when thus kind price go happen again. Even bitcoin sef, nah now good to buy and hold.
E get one tin I read, e make me know say anytime person fit buy, then em hold or sell...
Bro, make we still look am from this other side. :-\
If we buy now, who know if the price oh go down pass this, and who know if em oh soon rise too :-\. U know say the price de fluctuate anyhow, cause bitcoin self don reach $3600 for some small small hours way done pass, and e fit reach $3500 and ETH fit go reach $80-$90 before the year oh finish.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: PRIBO247 on November 26, 2018, 05:21:00 PM

Dat ur question so nah im b d crux of the mata. Already ethereum don dey for $98 dollars and bitcoin $3600. Who know weda d market go stable soon or e go continue to drop? Well sha, wetin me I feel b say, anyhow way e drop reach, e go still rise again. If I hold, I go buy keep. True talk!
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Stuart on December 06, 2018, 03:26:05 PM
For me, if money de hand, na to buy plenty, gather them keep, then wait for the rise to come, anytime e use take come no wahala, as far as e go come up again.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: PRIBO247 on December 06, 2018, 08:39:18 PM
For me, if money de hand, na to buy plenty, gather them keep, then wait for the rise to come, anytime e use take come no wahala, as far as e go come up again.

I like dis ur style! But nah money he d mata. Dis kain one, once you buy like dat, nah to comot eye. Just dey do ur other runs. Anytime jungle mature, u just gather ur profit that's all.  :)
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Stuart on December 07, 2018, 08:29:19 AM
For me, if money de hand, na to buy plenty, gather them keep, then wait for the rise to come, anytime e use take come no wahala, as far as e go come up again.

I like dis ur style! But nah money he d mata. Dis kain one, once you buy like dat, nah to comot eye. Just dey do ur other runs. Anytime jungle mature, u just gather ur profit that's all.  :)

Correct, you understand my point weller. Na money na em be mata for ground, if not na so e for just be. Well, make we still de watch how e oh turn out.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: PRIBO247 on December 08, 2018, 08:06:08 PM

Correct, you understand my point weller. Na money na em be mata for ground, if not na so e for just be. Well, make we still de watch how e oh turn out.
[/quote]

Well as money no dey nah, we go do d next best thing and dat is bounty hunting. Who knows maybe one of the bounty coin go make sense later.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Stuart on December 10, 2018, 07:49:30 PM

Correct, you understand my point weller. Na money na em be mata for ground, if not na so e for just be. Well, make we still de watch how e oh turn out.

Well as money no dey nah, we go do d next best thing and dat is bounty hunting. Who knows maybe one of the bounty coin go make sense later.
[/quote]

Yes, no matter say na plenty scrab ICOs na de now, if them enter exchange at all, e oh bring out something, and na em make bounty de good to de with.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: PRIBO247 on December 10, 2018, 10:30:52 PM
Yes, no matter say na plenty scrab ICOs na de now, if them enter exchange at all, e oh bring out something, and na em make bounty de good to de with.
[/quote]

My broda man, I no know where all dis gbegeru ICOS dey come out from! Since from July dis year, I no sure say I don make my data money from d bounties way I join not to talk of profit.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Stuart on December 12, 2018, 12:09:03 AM
Yes, no matter say na plenty scrab ICOs na de now, if them enter exchange at all, e oh bring out something, and na em make bounty de good to de with.

My broda man, I no know where all dis gbegeru ICOS dey come out from! Since from July dis year, I no sure say I don make my data money from d bounties way I join not to talk of profit.
[/quote]

I think say na only me deface this kin tin oh. 3 ICOs way I join their bounty, way I de hope say better oh come out from there, I never even hear of them talk about listing. Person just de burn data, the tin em de burn data for, em nor de see am. Hmmmm, I tire for this kin tin dem oh.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: PRIBO247 on December 14, 2018, 06:40:28 PM
My broda nah so life be o!
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Gideon99 on March 08, 2024, 02:24:01 PM
At the rate way this market dey dip, I dey feel say very soon ethereum price go enta $100. If dat one happen ehn, e go really cause serious gbegu 4 me o! How about una?

Yes, I'm replying on this post now because Ethereum price is more than $100 a lot as add on, those who bought Ethereum the first time are now enjoying, making a lot of profits . If you check Ethereum in the crypto market today, Ethereum will still increase in price and more than the way it's now in 2024.
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Cantsay on March 08, 2024, 02:54:21 PM
~~~

Jeez, 6 years old thread?

 Haha, make you sef reason am nah…
Title: Re: Ethereum fit Reach $100
Post by: Igebotz on March 08, 2024, 11:03:14 PM
~~~

Jeez, 6 years old thread?

 Haha, make you sef reason am nah…

I've said it before, no bumping of old topics more than a year, if you have something to say create a new topic. This behavior will not be tolerated. I will be locking this thread.