Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: MOProgress on November 26, 2018, 02:20:14 PM
-
I just dey wonder wen I see say a whole Naija dey this forum dem come hide us among some small languages. I won just know why.
-
Ehn! Nah we hide ourselves. If we want dem to show us like other country so, make we up our game, make the thread lively and things go change.

Exactly, if we fit make here de very active, we oh de among other countries way de public areas. Them believe say we nor know waytin de appen, na em make them put us inside this small place. If we fit gather our people, this place oh de active.

Nah very good suggestion u make so Oga Stuart but the thing be say, how we wan take gada dem? Since I see this place nah only 3 of us dey talk among ourselves. Others just dey come dey look.

I get one suggestion oh. If we get group for telegram or facebook, then add only Nigerian crypto lovers to the group how e oh be...
Una still fit drop una own options too....

E b like say dat kind group already dey for telegram o if I am not mistaken. I go ask somebody to confam am. My own suggestion for d mata b say, u way b Moderator, approach oga admin and tell am to let us share for other thread say make all Nigerian come locate their corner. Maybe e fit work.

Okay, I go do am the way you talk. Cause na anyway we oh take make this place active na we de find.

Oga admin accept, say, em oh move this section to main board in some few days.
I sure say with that the attraction oh come up well well.
How una think am?

[/quote]
Bros u correct! Nah now u come do wetin sweet. So make we wait for am to move am den we begin our campaign. We still need to rub mind together for how we go go about d campaign sha but dat one no be problem.

Na so, but no matter how e b, make we still try de reply to posts, because that one na sure pass. Oga admin still de look the activities for this place na em make em never move us till now.

My broda! I tire for dis our other brodas way just dey look and waka. Dem no even fit say anything kai! Abi all dis view way I dey see here nah ghost come here come view am?
-
My broda, the tin de follow give me strong tuts too oh. Person oh make post, em de wait make people make reply, instead way person oh see replies, em oh de see plenty plenty views. Even if na short reply them make, the place of get small groove. Make them still try na....

Abi make we try bring one bounty here. Maybe dat one go make dem shake body small. Although, to tell you d truth, I dey feel say naijas dem no dey dis forum. E b like say nah only u, me and ,y friend way I bring come nah we dey here.

What of MoProgress, em nor even de show up here again, and na em bring up this post.
Naija people de the forum, them just no wan put mouth for this section make em de busy. I know people way be Nigerians way de the forum, but them nor de reach this side. I don message them, but no fort showing.
-
I wonder whether bots go dey understand whetin una dey talk here. like say we dey have a serious discussion
-
una better come together make we form our own stablecoin. the way all this crypto dey go now be like say something else migh happen. oyibo don dey secure their money with their stable coins .
-
bros we still dey learn in everything. technology, investment. invention. innovation, etc. oyibo try sef to create this one add it here.
you for go dey blow big big grammar for the other section and if you no blow well, you chop ban.
-
Ehn! Nah we hide ourselves. If we want dem to show us like other country so, make we up our game, make the thread lively and things go change.
Exactly, if we fit make here de very active, we oh de among other countries way de public areas. Them believe say we nor know waytin de appen, na em make them put us inside this small place. If we fit gather our people, this place oh de active.
make we no bring telegram groups here abeg. the telegram groups dey. the forum here looks good. far more better than telegram and whatapp.
Nah very good suggestion u make so Oga Stuart but the thing be say, how we wan take gada dem? Since I see this place nah only 3 of us dey talk among ourselves. Others just dey come dey look.
I get one suggestion oh. If we get group for telegram or facebook, then add only Nigerian crypto lovers to the group how e oh be...
Una still fit drop una own options too....
-
Very soon we go soon dey at the top, since Naija people wry Fey here no want dey post, me go just dey bring small small topics wet we fit dey delebrate on for here for the main time..