Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: MOProgress on November 26, 2018, 02:29:15 PM
-
Abeg I won ask if e get any thing weh we go fit do make we dey official like some other countries weh dey official, like as Ghana dey official so, because this I no dey comfortable with this position weh dem puts us, make dey take us from "Other Languages" to our personal Thread. Abi how una see am?

I see am well with you but the truth of the mata be say nah we cause am! Oh yes! One, d moderator of thus thread no dey lively. Two, naija dem way try dey d place either no know say dis thread dey or dem no kia. So how dem admin wan take give us our own corner? Ghana way u dey call, u know see how their corner tight? My broda we need to up our name if we want dem to notice us.

I agree as u talk am PRIBO247, na only if we help ourselves na we oh take make here active. E never reach two weeks way I find this place, I happy wen I see here. The way we fit do to make here lively na to create a new channel, to take advertise this section of the forum. Or how una see am?

Haba moderator! so u sabi wetin to do since nah im u no com do am? Dat nah very nice idea. Oya how to create dis new channel way u dey talk? Wetin be d things way we suppose do?

This channel/group o be for telegram oh, because na that place o fit manage stuff like this, but if e nor go well by una, u fit still bring up idea too.
-
I think we go need to recruit other of our Naija people come did forum, so DAT we fit dey more lively, I believe DAT one go make the forum owners notice us wella.

Them done turn to police/soldiers way we oh need recruit them before them join us. I tire for them well well.
This no surpose be issue way we oh de talk of, I just tire for this tin.
-
Lol...dis una talk funny die!
-
Lol...dis una talk funny die!
The tin de make person tire, e come be like say we de beg our own people to follow. Waytin sef. We nor de find military people here, na citizens we de find.
-
I think we go need to recruit other of our Naija people come did forum, so DAT we fit dey more lively, I believe DAT one go make the forum owners notice us wella.
Them done turn to police/soldiers way we oh need recruit them before them join us. I tire for them well well.
This no surpose be issue way we oh de talk of, I just tire for this tin.
Oh! Ok since them no be force, make we do small evangelism to bring them here, Mr/Mrs Stuart over to you because na you be our leader here.

Truelly, this one na unto me to bring awa people to this section of the forum, the funny tin be say, the ones wet I know in person them just de do anyhow. And if I make post say make all Naija people come house, e oh de some how, and who knows if e oh de against mods their rules.
I oh still try to do something about am, but I oh first try to know if e oh de okay to make post for other section of the forum (like the quarantine section, if only them de reach that side of the forum).
We are now on the Countries main board.
-
I dey always dey talknam say we Nigerians wet dey this platform dey small, we need gather out self's so that we go fit know how things dey go for this platform and how we fit take dey help our self's because I believe say we Nigerians no dey carry last.