Una sabi hope for Africa ehn! See dis small shadow way just cova d sun of d bear season small, nah him all of una don dey shout bull! bull!
kai! make una wait small make we see wetin him be before we begin to plan Christmas choppings. ;)
I sure say na Christmas choppings na make the bull nor oh start from this year. The small green wey we been de see na the green of the bull, but Christmas choppings done affect the price again.
I de wish una happy Xmas oh. Baba God do well
sure say na Christmas choppings na make the bull nor oh start from this year. The small green wey we been de see na the green of the bull, but Christmas choppings done affect the price again.
I de wish una happy Xmas oh. Baba God do well
Na true talk be did, the Christmas choppins affect he price, and I know say the price o bounce back soon.