Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: MOProgress on December 19, 2018, 08:33:50 AM

Title: EOS vs Waves Which One Beta Pass?
Post by: MOProgress on December 19, 2018, 08:33:50 AM
I hold some small EOS and Waves but I dey plan to convert all of dem to either of the two, na which one dey beta pass among the two?
Title: Re: EOS vs Waves Which One Beta Pass?
Post by: Stuart on December 19, 2018, 10:30:36 AM
I never too look waytin waves de into, but I prefer EOS. For the recent downs wey market face, I just buy small EOS them, and anyhow, e give me small profit.