Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: Stuart on December 20, 2018, 08:08:34 PM
-
Everybody de expect bull to run, since yesterday, we de see better better changes wey de happen small small, but e nor de move like say na bull de move, e be like say na goat.
Na goat run we de experience so, then bull run oh come start next year?
-
Maybe something like bull pickin dem, their mothers first send them to see how the weather look like , the real bulls go join soon.
-
Maybe something like bull pickin dem, their mothers first send them to see how the weather look like , the real bulls go join soon.
That one follow. Maybe na towards the ending of the year na the main main bull oh start or join the race. I pray make em continue like this oh till that time.
-
Lol..una funny die!
-
goat try. it can run with 4 legs. na ant race we dey see so. no need to think of any bull race this year. we are finish oo. make we rest till next year 2020.
-
E de too early to tell weda the bull oh run or not, and if the market continues to move like this till year end, this year own oh bad, but em oh better pass last year, and that means say na till 2021 na we oh expect bull run. Anyways, make we see how e oh b.
We happy to see you here @Tonymillions84.