Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on January 02, 2019, 02:43:17 PM

Title: Why etherium dey pump
Post by: Abiodun on January 02, 2019, 02:43:17 PM
Wetin dey happen around etherium wet dey make am pump like this... I wish say i for Don buy plenty keep. Una views dey needed
Title: Re: Why etherium dey pump
Post by: Stuart on January 02, 2019, 11:44:12 PM
With close observation I done put for some days now, wey I de look how the market be, when bitcoin drop small to $3800, ETH nor even move down at all, and this kin thing never happen before now, as at the week before Christmas season. I sure say ETH don arrange for how the year oh b for am.
Title: Re: Why etherium dey pump
Post by: Abiodun on January 02, 2019, 11:55:40 PM
E be like say something fundamental news dey wey impact this uptrend for etherium. E come be like say na only am dey sky rocket.
Title: Re: Why etherium dey pump
Post by: MOProgress on January 10, 2019, 07:17:09 AM
Wetin dey happen around etherium wet dey make am pump like this... I wish say i for Don buy plenty keep. Una views dey needed

Me I make this the same mistake, ever since the cryptocurrency market all, I notice say na only ethereum and some few coins don't double for their price. If to say I bin buy weh the price dey down, I for dey happy now.
Title: Re: Why etherium dey pump
Post by: Stuart on January 10, 2019, 07:44:42 AM
The way ETH take de move this year, hmmm, e be like say na em oh first experience the price bum before bitcoin of take off oh.
Title: Re: Why etherium dey pump
Post by: MOProgress on January 12, 2019, 11:45:31 AM
Me I feel say one of the reasons be say Ethereum ey get plenty support from investors these days, because the recent fall bin too much sef.