Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Stuart on January 05, 2019, 11:35:24 AM

Title: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Stuart on January 05, 2019, 11:35:24 AM
Some people wey sabi how the market chart de, them say na 2021 the bull oh run. If na so e oh be, how the years before that one oh be?
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Abiodun on January 08, 2019, 12:07:26 AM
Na the thing we I dey feel be that oo.. I perceive say we no go really see any significant uptrend this year..
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Stuart on January 09, 2019, 09:36:54 AM
Na the thing we I dey feel be that oo.. I perceive say we no go really see any significant uptrend this year..

So, you mean say make we wait till the 2021 before the market of bum again.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: MOProgress on January 10, 2019, 06:51:05 AM
Some people wey sabi how the market chart de, them say na 2021 the bull oh run. If na so e oh be, how the years before that one oh be?

Me I no believe any of those piple, na so dem been dey predict say we go see bull run for the end of 2018, I even believe say bull run go happen this 2019.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Stuart on January 18, 2019, 02:19:10 AM
Some people wey sabi how the market chart de, them say na 2021 the bull oh run. If na so e oh be, how the years before that one oh be?

Me I no believe any of those piple, na so dem been dey predict say we go see bull run for the end of 2018, I even believe say bull run go happen this 2019.

Me myself, I nor believe them too. Piple de join the community every day, and na so investors de follow enter, if the system na the more demand, the higher the price, then why we oh come hold till 2021. This year oh better pass last year, and new height de wait for us.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: tonymillions84 on February 05, 2019, 03:43:39 PM
the boss wey full this house. una dey try wella. for real. all of una are legend now. we are still coming up
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Stuart on February 06, 2019, 07:42:54 AM
the boss wey full this house. una dey try wella. for real. all of una are legend now. we are still coming up

And we welcome you warmly to see say you join us.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: tonymillions84 on March 11, 2019, 12:29:43 AM
whether bull run go take place now or later. so many people dey trade and make their money from this steady market. if you want to wait for the bull run, you might end up not getting anything. else you are in for long term trade.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Stuart on March 11, 2019, 04:58:55 PM
whether bull run go take place now or later. so many people dey trade and make their money from this steady market. if you want to wait for the bull run, you might end up not getting anything. else you are in for long term trade.
You're making a point there bro. COme to look, in the last few rise in the price of tokens in the market, lots of people made a lot of profit, and I was just watching thinking it will happen soon. That one nor oh happen again.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Abiodun on March 13, 2019, 08:50:22 AM
Why most people dey think say we go fit see any significant Bullrun for 2021 na because of the bitcoin halving wey they always make market pick up and  e go bring better bull run... Any years wey BTC experience this halving major bull run dey always happen.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: tonymillions84 on March 23, 2019, 12:55:19 AM
omo by then we all done become expert for crypto be that. i personally go dey fly lambo and private jet before that year go reach. soem one predicts that bitcoin will reach 10,000 this year but i no say him na manager for one exchange.
Title: Re: 2019 or make we wait till 2021?
Post by: Abiodun on March 23, 2019, 12:44:23 PM
omo by then we all done become expert for crypto be that. i personally go dey fly lambo and private jet before that year go reach. soem one predicts that bitcoin will reach 10,000 this year but i no say him na manager for one exchange.
Mini bull run go happen for this year sha... Plenty good news and partnerships dey happen for crypto space e for good if SEC fit pass the ETF bill if them pass am all of us go soon dey flex Lamborghini everywhere