Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Stuart on January 10, 2019, 08:08:10 AM

Title: Crypto oh help Naija Economy or e oh kill am?
Post by: Stuart on January 10, 2019, 08:08:10 AM
We de face serious sickness for awa National economy, that is, oga them wey de ontop for awa governmental sector, de chop, come forget poor people.
Now,
Awa government oh gree to use crypto for awa country?
Crypto oh help awa economy o kill am finish?
Thieves oh increase or job opportunities plenty?

Title: Re: Crypto oh help Naija Economy or e oh kill am?
Post by: PRIBO247 on January 14, 2019, 09:05:44 PM
Dat one be say dis one dem dey thief small small we dey cry, if dem come carry crypto enta naija full time ehn, d stealing no go get part 2! Bcuz person no go fit trace am. Dem go just dey hide all d money inside btc. So for me, I no see how crypto go help awa economy at all.
Title: Re: Crypto oh help Naija Economy or e oh kill am?
Post by: Stuart on January 24, 2019, 08:15:27 AM
Dat one be say dis one dem dey thief small small we dey cry, if dem come carry crypto enta naija full time ehn, d stealing no go get part 2! Bcuz person no go fit trace am. Dem go just dey hide all d money inside btc. So for me, I no see how crypto go help awa economy at all.

Hmmm... If em be like this, to come de use am take de buy stuffs for the country ehhh, e oh be another thing too,  That one mean say e oh scatter, destroy and finish everybody for the country if e come de accepted.