Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: tonymillions84 on February 19, 2019, 11:58:13 AM

Title: WHO BELIEVED IN CRYPTO TRADING
Post by: tonymillions84 on February 19, 2019, 11:58:13 AM
As we all see say the market don they green everywhere. abeg is there any sign the market wan stabilize or na some people wey get money want pump market. the way the market to fly now looks suspecious. from 3300k to 3700. whetin una fit talk for this.
Title: Re: WHO BELIEVED IN CRYPTO TRADING
Post by: Abiodun on February 24, 2019, 10:51:08 PM
I believe say with this market situations, high possibility dey say an just mini bull run we dey see for now, and at a time e fit be say na whales them dey try to dey panipulate the price.. But make we dey see how the market go turn out
Title: Re: WHO BELIEVED IN CRYPTO TRADING
Post by: Stuart on March 05, 2019, 03:41:45 PM
People like JP Morgan way don set up to bring em own campaign into crypto market, na one thing way I de sure say e de help the green like nature of the market. On a plus or minus probability, em campaign oh bring big investors to join crypto, way oh fit make the market to pump. ???
Title: Re: WHO BELIEVED IN CRYPTO TRADING
Post by: Abiodun on April 05, 2019, 05:35:57 PM
People like JP Morgan way don set up to bring em own campaign into crypto market, na one thing way I de sure say e de help the green like nature of the market. On a plus or minus probability, em campaign oh bring big investors to join crypto, way oh fit make the market to pump. ???
Naxo them dey always do dem go want cause Wetin go make people no believe for something meanwhile them get special interest for that thing
Title: Re: WHO BELIEVED IN CRYPTO TRADING
Post by: Fatiti on April 06, 2019, 06:25:44 PM
Make them dey always they talk make we dey do wetin we don dey do already them no fit stop our ethusiastic behavior already. We all go achieve our goals one day.
Title: Re: WHO BELIEVED IN CRYPTO TRADING
Post by: Abiodun on April 07, 2019, 04:21:18 PM
Make them dey always they talk make we dey do wetin we don dey do already them no fit stop our ethusiastic behavior already. We all go achieve our goals one day.
No be lie you talk my brother,  all this rich moguls just want make we give up for crypto currencies and blockchain technology as a whole so that them go fit be the new set of owners for the industry we not give them room for that all my people..