Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: Akaay on February 27, 2019, 10:37:38 AM
-
New exchange don open shop for naija this month: https://nigeriabitcoincommunity.com/guava-exchange/
We don get about 30 different exchange for naija now. I think say this one better sha. E go raise the standard of the quality of service wey users suppose get as competition go dey.
Wetin una think?