follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here Ads bidding Bidding Open

Show Posts

This section allows you to view all posts made by this member. Note that you can only see posts made in areas you currently have access to.


Messages - Gormicsta

Pages: 1 [2] 3 4 ... 17
16
Nigerian Languages / Re: Try dey get the ogbonga gist before you shear am
« on: February 17, 2024, 06:40:02 AM »
Yes oo. As you dey talk copy and paste, I don see one wey go for another forum copy com come here paste am for us. Wetin we go do. We have to contribute. Na wetin man go do naa. Make we keep the forum active.

This your talk funny me o but you talk true, na just to make sure the forum dey dey active, no be I dey support am make people dey do copy and paste, at least make them dey use their head, na so more things wey to write go dey enter your brain, and na true say we really need to get confirm gist wey make sense for ear to hear am before we share am because for here, e some wey be teachers and e get some wey be student, we dey learn and relearn

17
Off topic & Sports / Re: Health is wealth
« on: February 17, 2024, 06:33:27 AM »
We often forget this aspect of our lives because we think that making money is the ultimate goal though is good to make money but we should always remember our lives because when we don't take care of ourselves we often finds out at the later end we could have a challenging life whereby someone could lose his life and all the money we were all looking will be waste.

You are absolutely right, people often forget that, I don't know if I will say it's ignorance or they think money will really solve everything, some people are being stingy to their own self, forgetting if they die today another person will inherit their property, so it's very important to take care of our health very serious especially when we notice something that is not right in our body before it gets too late.

18
Nigerian Languages / Re: Nothing like long-term investment
« on: February 17, 2024, 06:29:38 AM »
For sure long term project naim sure pass. Unlike short term holding wey get higher risk pass long term holding, and somekind times na long term holding naim dey profit pass. If we dey talk about the baba of all coin, Bitcoin na those wey don dey hold since naim get upper hand pass some persons wey just start because them don follow Bitcoin grow. ND one Important thing na to just get patience, if you get patience you go really enjoy your investment after a long period of time.

I support this your talk na long term really make sense pass and very profitable and less risk but na how patient you dey na e matter pass.

19
Nigerian Languages / Re: Make una try dey active
« on: February 17, 2024, 06:26:21 AM »
Sincerely speaking bro. This altcointalk just dey somehow. Bitcointalk dey more clear than this place and many people no even know about here. And the mode of doing things here just dey one kind. But any way gradually gradually people go show. E go really take time for more people to know about the altcointalk.
[/quote]

Sense dey inside this your talk, for me I no too really understand how this altcoins dey go, dey be like person dey go front, then later dem dey draw you back and even for campaign side, I no really understand too, make una no vex o but for me e dey be like them dey accept people wey them sabi but as you talk, small small e go dey like Bitcointalk

20
Off topic & Sports / Re: Faulty Leadership
« on: February 17, 2024, 06:20:32 AM »
Wetin dey happen for our country no be about our leaders some things na we dey cause by our selves, no be everything na our government go do for us, na e make skills dem dey and for us to make ourselves useful by empowering ourselves we go dey wait for government work wey been say we fit still survive without government work or going to school but we just dey fold hands one place dey blame our leaders say dem no dey perform their duties meanwhile dem dey really try their best, no be everybody dem go carry along, anything wey you fit say you fit do, do am well and love a comfortable live.

21
Nigerian Languages / Re: Facebook for crypto currency
« on: February 17, 2024, 06:12:38 AM »
Facebook done carry their leg come out for crypto currency, with their coin name as Libra. This same Facebook way be de block accounts them, because say them de share too much posts about crypto currencies. Now, Libra coin go help to develop crypto ecosystem or na another scrab project as a stable coin wey em be?

I never too dey sure for this matter but if na really true and them dey serious, e go really make person worl dey easy because e don tey wey people dey find this kind opportunity.

22
Nigerian Languages / Re: Nigeria on the move with crypto.
« on: February 17, 2024, 06:09:34 AM »
Naija done de plan for crypto in a large form. Ferum project way de on so, get connections with one Naija project too way em be Kudi exchange. This development way Naija done enter so, e go help awa economy so, or government oh bridge this unique idea?

E go help our country wella, I no sure say government fit bridge am, no be everything na e government dey fit bridge, if Nigeria go on with crypto, e go really help a lot of people in some ways like job opportunities and many others.

23
True talk be that, I totally agree with you.

24
General Discussion / Re: Impact of social media in our society
« on: February 17, 2024, 12:25:55 AM »
There are some communities that are still using the ancient method of passing information to the indigenes because the modern ways of communication the the large community is too expensive. Example: Some communities cannot afford Radio station, and social media is for the literates and not for illiterates. Though the new technology helps the rapid development of the society but there is an advantage for it as well.

Well, you are right but you should also know we are in a modernized world where most of the kids are teaching their parents to grow wide and exposed, even some old people and some illiterates are working so hard to have an Android phones even if they don't know anything it , they believe they will learn because learning never stop.

25
General Discussion / Re: Old age
« on: February 17, 2024, 12:21:14 AM »
Old is not something we can't run from,  no matter how long we looks young, we will surely look old and would love to spend it with my grandchildren and my husband here on earth and praying for the day God will take me to heaven because I always pray to always spend eternity with him.

26
General Discussion / Re: Relationships
« on: February 17, 2024, 12:18:04 AM »
The important thing about relationship is understanding each other as nobody is perfect. You can't find a perfect girl/boy for you because nobody is perfect but you got to love those imperfection and everything will be alright.

Relationships will be all well at first but as time goes by, there might be some trouble with your partners, that's the time that understanding him/her comes in because if no understanding, all will be a failure.

You are absolutely correct, that is what really matters in anything called relationship, just understanding and genuine love from each other because if you don't understand or love each other and it's ready to understand each other no matter how long you people stays in the relationship, it will still break so loving and understanding really matters a lot.

27
General Discussion / Re: Earn from home
« on: February 17, 2024, 12:14:01 AM »
This is an interesting topic to talk about, earning from home is the sweetest work I have ever pray for because you won't have to stress yourself just to impress your boss or receiving insults from customers or your boss just to earn little money from it but getting a good online business or your personal job is very good because what ever thing you are working for is all yours and not to be divided.
Also you will have time for yourself like time to rest, being with people, freedom of speech and others.

28
General Discussion / Re: What do you do in your free time?
« on: February 17, 2024, 12:06:46 AM »
I do alot of things during my free time like having quality time with my Love ones, visiting some places, watch movie, wash my dirty clothes etc

29
General Discussion / Re: Daily earns or monthly salary?
« on: February 17, 2024, 12:04:12 AM »
In our society today, I would prefer daily earning because of the the way things are going, Which you might withstand the pressure of things going on around the society like bills, foods electricity if it's monthly salary and it will also make you a debtor which as soon as you receive your salary at the end of the month, you use to settle your debt which will not be enough for everything and you won't extra change but daily, you can be using it to settle bills immediately and have some for yourself.

30
Well for some people yes while some no because it's not everyone who knows about crypto and some thinks it's a scam which they can't go into it, because they don't have the knowledge of crypto and whenever you talked to them about it, they see you as a scammer so in my country I don't think cryptocurrency is the future finance.

Pages: 1 [2] 3 4 ... 17
ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod