241
Nigerian Languages / Re: Altcointalk telegram notifier
« on: January 21, 2024, 07:29:10 PM »Yes that one na true, we all know how tryninja bot take help people well well and even the forum too because people dey actually know watin dey sup sharp sharp and e go help increase rate of contribution too for the forum here . because people go dey know when person talk or mention them. Although the bot never finish but so far as the notification dey come when person mention you then e still good for me because sometimes na these notifications fit ginger you to post well and fully involved for discussion.you're welcome and also thanks boss for the encouraging, that the reason I also posted it here because e actually still hard me to know say something like this duh land for this forum. If it's completed e go be one thing wey go still help this forum grow faster too.I greet every body for this our board ohhh.you dey try for this forum. Abeg make +Karma you and also I hear say new campaign e dey forum here make you go apply. You dey very active well well. And this egbege wey you bring so e dey make me happy well well. Me I never see nd hear am before as you drop di news nai I come hear see from my previous notification setting from my profile here wey I shey if dem dropped new topics I go dey see na from there see am . Thanks you very for this one.
I just say Make I drop this one for those wey never know say them duh drop telegram notifier for this forum and I start to they use am today but it's still on working progress e never be like bitcointalk own. e get somethings wey never dey work inside but if dey mentioned you, you go fit know. See the link wey go lead you go the thread dem for post am Altcointalk telegram notifier