Op I no go lie for you na better Tori you bring to di board so and me sef I get some thing wey I do last year wey I no go repeat am again. Let me Yan my own, last year I go sell Bitcoin for Binance wey crry about #1.8 millions naira, and when I place the first order di guy pm me and said make slide down di price so him go pay or him go cancel am omen I waste time oh I tell shey make cancel do transaction, and in sharp he cancelled m another guy the same the 3rd guy sef na di same. So finally I come go sell am as #1.5m and I lost 200k# worth of Bitcoin so I come create thread on top for here nai sir Igebotz tell me say make create dispute with am next time so na so I dey prepare for that kind transaction again. Op for what u said +karma e don sama.
brother this your experience dey very prevailing for many of us and our experiences with P2P payments because majority of the time, those buyers want to play over your intelligence, their will list a very high offer, and when you pick them for the transaction, they will either pm you to Bagan another price or the system will just tell you that there have been price changes and you need to readjust to the new price.
Before you know it, you will see a different price aside from the frontline listed price, mostly this always happens with high volume order such like the one you mentioned.
Good to know that you have learn your lesson from your own experience, sometimes it better to learn the lesson by yourself to have better understanding of the mistakes and how to avoid future reoccurrence.