Everything about Points and token distribution Everything about Ranks and Ranking>> Teleport your account from Bitcointalk Latest news: Community Awards Winners
Una oh hear of one news way shele for 2018, way one big exchange coinnest airdrop bitcoin to their customers due to some error for their system. Now, one of the biggest exchange for South Korea Coinnest done close door against crypto currency.
omo that one na bag news. but why come be say i no dey join such exchanges wey dey make such mistakes. the world na corrupt place. even oyibo wey dey claim them holy refuse to return the bitcoin airdrops that was free given to them . sad news to hearr the exchange went down after such free gifts.