Everything about Points and token distribution Everything about Ranks and Ranking>> Teleport your account from Bitcointalk Latest news: Community Awards Winners
I believe say many of us for here know how the election go for we country try, some people say the election dey free and fair while some say e no dey free and fair, Abeg Wetin una think about the whole thing..
Quote from: Abiodun on April 08, 2019, 06:12:44 PMI believe say many of us for here know how the election go for we country try, some people say the election dey free and fair while some say e no dey free and fair, Abeg Wetin una think about the whole thing.. The election matter for we country is nothing to write home about, whether dem rig am or not e no concern anybody but the thing we dey pain people be say make the government do better things for we people make life better for us all..