Mk I talk say na the season be this, you know say for December period wey be christmas time, some people if not most people go dey sell there coin to buy christmas things dey also dey flex around to enjoy there money, so now some people go dey try to make money to replace the one wey dem don loose, and you know say no be only bitcoin some people dey only make money from, so people dey hustle now to make money in order for them to invest into Bitcoin.