For me I dey reason weda people no dey create thread again for the forum abi na only replies and quotes people dey write, because e get some of the board wen I go enter na still the message wey I see 2 to 3 months ago still dey abi them no dey reshuffle am.
Abeg if I no talk well make una no vex oo but still look into the matter.