It is better to predict forex trading and predicting a football game than predicting Nigeria Economy. Omo say this country na football game taah people ticket go dey cut like slippers. Based on say the country no dey steady the country consistency just dey like Manchester United, so na to wait every morning and expect the breaking news of the new day but my advice be say make we just dey plan ahead so we fit belong too if not Nigeria go leave u behind carry u go where u no know.
Naija go cut your slip don't tell anybody. I dey wonder as people still get mind they hope say Naija go dey okay when them too never really know wetin dey sup for the upper and inner chambers. You see this country, na one chance e be, e fit carry you go where you no suppose dey when you dey think as you go take survive the weather. You never can predict the nation because you go dey disappointed. It is better you just dey your dey dey pursue your hustle than to waste your time dey worry about wetin you no go fit effect change on your own.
Your right but I still believe that there's hope for the country it's just a matter of time and the quality of leadership that we are having in the country, if we can have leaders that are committed to the development of the country things will be okay for the country because because Nigeria is one country that is blessed with natural and human resources and filled with a lot of potentials that the citizens holds our main problem has been leadership
It is still this natural resources that is making these men recycle themselves in power and it seems the leadership tussle is just moving within a vicious circle. They always have somebody who is their loyalist to replace them so their corrupt practices can continue and their benefactor continues to cover their dirty act in power so that nobody may know what they are doing. This is the reason why I just do not bother myself anymore when it comes to anything leadership of this country.
What annoys me most is that the set of people we are aiming to support would still go meet them and pay loyalty to them singing their praise and are their puppets which we are meant to believe they are just acting up after elections and everything. You see this country, na to hustle your way o, no think of the leadership. Just do your legit hustle and make your money that's all nobody go reason you if you no get anything even he so-called leadership you dey yan about no send you, dem just dey there dey sakpa the mola big time nothing dey happen.