Omo many traders for this crypto space go fit relate.Stress dey trading mani pipo make dey think Shey online trading easy omo nor easy at all mostly make u get poor risk management. Some time e get some loss make you go loss ehn body go tell u through process mood swing go fit come seff, so those of Una make still dey think shey trading get rich quick scheme, nothing like that e dey take time and principles to be a successful trader.
My brother, forgive me if another person Don tell you this before, I never read comments from other people, I just won tell you say, if you know say you no too good with writing in pidgin English, abeg use normal English abeg, no dey confuse your readers, I almost get mental health issues while I dey try to understand most of wetin you write, and coincidentally, the discussion con be about mental issue also 🤣🤣
Trading and making money off it is not as simple as many think it is, it can be extremely stressful depending on the condition of the market per time, but on the other hand, it can be fun as well sometimes..
Best way to trade and keep your sanity is to find out or develop a trading strategy that works for you, one of such is to trade when ever the market is in good condition and chances of winning most trade is high, and avoid the market during times the movement is difficult to predict.