1
Nigerian Languages / Re: Know More About the Forum as a Newbie
« Last post by Yamzakid on Today at 08:56:37 AM »If you just dey come here or you are a Member but still having difficulty to know some Boards and threads, then you go fit use the chat bar in the home page at the top side of the page. And you can see the chat bar from the image below too 👇.
With this chat bar you fit ask anything you want to know about the forum and di admin go answer you and if other people know weti you dey ask dem sef go tell you weti you go do. Though you fit create threads for the question in this board https://www.altcoinstalks.com/index.php?board=59.0 to grow ur account. But I bring dis topic because most don lost for di forum and dem no know where to start from. And as a beginner you can post here in dis local board and the link I provide in this thread. But if you want to ask simple questions you can use chat bar.
E good as you drop dis wan for dis our local board so, before I dey think sey na only admin and people wey dey higher rank go dey write on dat chat bar, some of teleported users don complain sey dis forum dey complicated but dis go dey helpful for dem now nd even newbies.