1
Nigerian Languages / Re: Farming airdrops
« on: Today at 09:29:16 AM »Nothing dey too serious about the mining and farming airdrops, na to just download their app and keep ur data on along the line system go begin dey min am nothing dey serious. Wetin make me no too put interest for any mining app be say e dey worry phone onto say I don download many plenty app for my phone so I go need to delete some because if I put more my phone go begin malfunction and yet nothing dey come out for those airdrops. na just occupied your phone dey make use of ur memory space for the period wey their miming dey on naim be the mining you dey hear.I don't know if is same telegram bot airdrop but then I can still flashes back on the kind of airdrop I have anticipated then and I could remembered an airdrop than said " for you to withdraw your rewards you need to send about 30 tron" as then which is likely to be around $2. At some point they increased the fee to 40 Tron and so on, I ended up wasting a total of 100 tron without me able to withdraw my reward successfully.Me I no even know how to farm airdrop even to mind I don't know. A friend told me to mind pie airdrop but I am also not interested because the stress there sef e too big. But we dey di cryptocurrency world man must learn am so one day we go enter market. When Notcoin came out, ah people dey mined am serious and when di announcement came say dem want launched am for exchanges na there the real hustle start but at di end nothing come out and finally it is suspended till 16th of this month. I never mine and farm airdrop before.