Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Local => Nigerian Languages => Topic started by: Abiodun on April 08, 2019, 06:09:43 PM

Title: We need dey Creat topics to dey delebrate on for here oo.
Post by: Abiodun on April 08, 2019, 06:09:43 PM
Abeg my people we need to dey keep here lovely everytime oo this Nigerian forum just dey too quite for my linking Wetin dey happen great people of naija.
Title: Re: We need dey Creat topics to dey delebrate on for here oo.
Post by: Fatiti on April 08, 2019, 11:06:35 PM
Abeg my people we need to dey keep here lovely everytime oo this Nigerian forum just dey too quite for my linking Wetin dey happen great people of naija.
No be like you talk my brother, we need make this out special group active so that we go fit they always see something to post any time we person login.,...
Title: Re: We need dey Creat topics to dey delebrate on for here oo.
Post by: Abiodun on April 10, 2019, 10:14:34 PM
Abeg my people we need to dey keep here lovely everytime oo this Nigerian forum just dey too quite for my linking Wetin dey happen great people of naija.
No be lie you talk my brother, we need make this out special group active so that we go fit they always see something to post any time we person login.,...
We need make this place jollouf so that we go fit dey enjoy our self for here and to dey get more post count..  That's why u dey always ginger to dey post for here sha..