Everything about Points and token distribution Everything about Ranks and Ranking>> Teleport your account from Bitcointalk Latest news: Community Awards Winners
Abeg my people we need to dey keep here lovely everytime oo this Nigerian forum just dey too quite for my linking Wetin dey happen great people of naija.
Quote from: Abiodun on April 08, 2019, 06:09:43 PMAbeg my people we need to dey keep here lovely everytime oo this Nigerian forum just dey too quite for my linking Wetin dey happen great people of naija.No be lie you talk my brother, we need make this out special group active so that we go fit they always see something to post any time we person login.,...