Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: Cryptsafe on January 04, 2024, 03:43:49 PM
-
Fellow countrymen. I greet una for this wonderful day so. I say make I come Yan una the experience I get today with binance app wey I no too gbadu at all. I no know weda any of una don experience am too make una talk make we know what's up weda Na from binance or Na from government or person don spoil things wey make e happen like that.
I been want to sell my usdt for binance p2p platform. When I click payment method I notice say my kuda account don wipe off and Na account number I don dey use for long before now. I come dey curious to know wetin happen. I go check bank account settings wetin I see there Na palm pay and opay as binance verified and approved banks for transaction then I look under I see a little heading wey say list of unapproved banks and Kuda dey amongst them i come begin wonder when dat one happen.
If anybody get idea abeg make una yan us make we know weda Na to change bank account immediately make person no come begin get wahala for binance p2p platform wen dem want to trade.
-
E don tay I use kids receive money for p2p sha so I no go really know wetin dey do am exactly, but if I go advice you, I go tell you make you just fyn another bank take use make you no go jam problem.
-
Omo with wetin I de see so he be like nah you make error ooh, because my KUDA still Dey active for my binance app.
I hope say you Dey aware say the person wey you Dey follow do transaction fit exclude some payment method from him list, and if he do something like that he go affect your trade. For example him exclude “KUDA” commit, if you wan trade with am your KUDA nor go work instead other banks wey you set as your payment method go work for you – I sure say nai happen to you.
You fit still go check am with other p2p traders make you see if nah still the same thing.

Now I really come get the idea of wetin happen because the previous day I no notice anything of such and all the while wey I dey trade for p2p, I never encounter such sudden changes . Possibly as you don talk, maybe Na exactly wetin happen because I noticed say I no fit deal with the buyer since e be say Kuda no dey buyer trusted list and I also noticed say as the time elapse I engage another buyer, the deal scale through very fast. So Na wetin come dey make me wonder wetin happen but as a you you don Yan like this now, I don see and know wetin happen like this now. You don Yan well. Weldone o.
-
Some time e fit be say the buyer done place the bank under unlisted and fle that you fit no deal with that kind user and you have to look for another buyer that accept to pay your bank.
If not for binance, other exchange no go even lower you to place the order in the first place if your receiving bank is not on the buyer's favourite banks lists.
-
Omo with wetin I de see so he be like nah you make error ooh, because my KUDA still Dey active for my binance app.
I hope say you Dey aware say the person wey you Dey follow do transaction fit exclude some payment method from him list, and if he do something like that he go affect your trade. For example him exclude “KUDA” commit, if you wan trade with am your KUDA nor go work instead other banks wey you set as your payment method go work for you – I sure say nai happen to you.
You fit still go check am with other p2p traders make you see if nah still the same thing.
Exactly wetting happen be this , because your bank nor fit just magically change like that because most buyer dey set am like that say Kuda nor dey included then you go con see the banks wey be sey the person like to wan use for the transaction deal. That y I dey always observed well but the truth to be told nothing good pass dey d bank u dey use nah the person still dey use especially when be shey nah u B buyer get one certain time I transfer cash give person for p2p I be wan purchased usdt because of network issue time con runout and I duh ready send funds Omo mi mind con dey I got to report to binance, but binance con dey delay nah I report give Kuda because nah Kuda both me and the guy dey use, Kuda con responds but I nor let them know sey the matter concer crypto so 4 days later dey send ma cash give me back (refund my cash)
-
Well, e don tey wey i use my Binance run p2p mata, but i fit still remember some kind things. From watin u just talk so, i doubt if Binance go fit just delist kuda as payment method. The person wey wan buy the usdt dey usually specify were e wan pay to, but they dey sometimes accept all of them. I no remember de last time i use my bank acc to receive money because most buyers dey accept opay even wen dem no state am.
In regards to the change of account details, e fit b say something don happen behind the scene. Inorder to be on a safer side, open new account with other app, make sure say u use de same name wey u take register ur Binance, then update am. Try dey check am all the time and before every transaction.

I get your point so. Possibly e fit be say the buyer no put Kuda amongst payment bank so therefore the bank information no they buyer accepted bank list for payment that is why it was difficult to receive some payment from buyer till the time elapsed and I noticed that only buyers can do that on their end for sellers to note.
I was wondering if it would be possible for a seller to cancel a transaction on binance if they don't want to deal with seller anymore atleast that features should be looked
-
I never even experience that one since for my account for any day because e fit be say you need to update your app or even try to use another account number to avoid too much drama. But still if you notice anything wey no dey well for that your account before you perform any transaction you need to verify your account to know if is yours.

I thought as much because when I checked I did not see my account number I was wondering as well as to what had teaspoon so far. I needed to do some check on my account to see if there was any changes but I could not see anything. I had to delete my account number and added it again to be sure of what I was doing.
This led me to properly check all my app features so as not to be taken unawares again. I also had to do a check on my Kuda app again to ascertain if my account details were correct with that of the one on my binance app.
The experience was strange to me I must say because it thought me a lesson and I am being Careful these days when ever I want to do any transaction online. Cross checking is now a must for me before I transact.
-
I never even experience that one since for my account for any day because e fit be say you need to update your app or even try to use another account number to avoid too much drama. But still if you notice anything wey no dey well for that your account before you perform any transaction you need to verify your account to know if is yours.
I been don try explain wetin happen to the Op, because I observe something like this during some P2P trade wey I Dey do.
If the person wey you Dey trade with nor allow let’s say “bank X” but allow “bank Y” if you wan trade with am and you get both bank X and bank Y nah only “bank Y” go show, binance nor go give you the option to choose other banks because the guy nor Dey support them. So if nah only one bank the guy nor support den all your remaining bank account go Dey work wella. Nor be matter of update or anything, nah just their preference.
-
Lolz, I don experienced am time without number. As e happened like dat if you click another vender you go see kuda bank. You know why di thing happened like that, it is because the vendor wey you click him no dey accept Kida bank so you no go see am unless you go and click another vendor wey dey accept that bank before you go see am for you bank box for the selling process. There is no big deal and there is nothing to worry about that thing na normal thing wey dey happen every day.

I get your point for the matter. What if binance make am possible in the sense way be say if any vendor no dey accept your bank for payment, make that vendor buying details no appear for your order so that person no go dey go through this kind experience because me i tire come begin think say casala don burst for the trade so wey make me come dey para that day so. Not untill i come understand the settings as e be na so i come melo down for the mater make i no provoke that day.
-
I don check using Google search to see weda Kuda bank don get any issue recently wey go make dem no dey for Binance exchange, and I no see anything. I no dey use Kuda bank and there is no way I fit check at my own side. I been dey reason say e fit be network issue because Binance no go just stop to accept a particular bank for no good reason. But Cantsay last explanation make sense, and e fit be the reason why Kuda bank account no show up as you want run transaction.

This matter no really be as you talk from the initial point of view. Initially I been dey think say Padi men dem don cast things for binance wey make me think say binance don blacklist Kuda from trading with dem but however, after I don read through to see things for myself with other comments and replies, I don understand wetin dey sup for the system.

Kuda tanda for myself, no shaking, me no dey use Kuda, but I don search through my binance p2p account and I see alot of traders wey ready to buy or sell through Kuda, me self con take style do as if I won add Kuda for my list of trading accounts, and binance open form gidigba for me to put in my Kuda account details, that one show say binance no blacklist Kuda at all, so the issue fit be from your end.
And from your comment above, e be like say you don smell the rat where e dey smell, e for good if you yarn us the latest, wetin con make am be like say binance remove your Kuda account? Make you tell us so that incase if na mistake wey you make, others go try not to make same mistake.

The truth be say as I check my binance p2p to do small trade, I come notice say my kuda details don wipe off from the merchant option wey make me feel say something don spoil say possibly somebody don get access to my account or maybe person don shit big shit way make binance come adjust Kuda comot for their matter but after every every, I come see the reasons why e happen so no cause for Alarm.
-
First update your binance app, and then follow the right process that you followed before that works, I am sure the reason why you are seeing that is because you want to verify your bank account through binance pay.
But if na only your normal P2P bank settings that you have to select manually, you will not be seeing that thing you saw, so let get that right, I have experienced that a number of time before and I later realised that I was using different features aside the one I use with P2P.

I was actually looking at the app version when that happened although I did not noticed it earlier that the app needed to be updated. After I had the experience, I had to update my app immediately to be able to set up my account details and after that, everything went well. The p2p was the main binance.mainnet app was what I used for the upgrading of bank account details.
-
OP, next time before selling your coins, you should check the buyer and see the banks that he listed for payment, so that you don't choose a merchant that didn't involve your bank or Luda as his payment option. And if it happens that no merchant put your bank in their payment list, you are to change your own bank and put the bank that the sellers listed down for his payment option. I always check the merchant bank payment option before I accept to trade with him.

Chairman thank you for this clarification because na exactly watin I be wan tell the OP too, I have come across this particular complaint before and I later found out that the issue is that the vendor that I want to sell the coins to is actually not having the payment method I inputted in my P2P means of payment so what I did was just to go back and carefully select another user that has the means of payment I inputted there.

Do not mind me, this is not accurate. If you are selling using P2P bank payment method, all you have to do is to check the message the buyer left. From there you can see the banks the buyer is not paying to. But most buyers will pay to all banks except the bank is having transaction issue. When I am buying or selling coins, I do not check the bank that the buyer or seller listed and they still pay me. Although, if you check that, it can be an easy means to know that your bank account can easily be credited because the buyer most likely wants to send using the same bank that you are using. But what if you do not see a buyer that is using your bank? I do not do what you meant, but I sell coins successfully. Also just use those banks that do not have issue.