Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum
Local => Nigerian Languages => Topic started by: Joeboy on April 20, 2025, 08:51:21 AM
-
E no clear again how person wan take survive for this country. Everything don cost- food, transportation, even sachet water wey man pikin dey survive on don even join. Salary no dey increase but, prices of things dey go up on the steady like say na game we dey play.
Person go wan use work wound him/herself but yet go still dey calculate how to eat two square meals. The thing we dey pain me pass be say our people wey we dey call our leaders wey suppose help us, just dey make promises, but still things things no dey get better. E tire me gan.
I believe say I dey speak most of our mind. So make I ask, how una dey take survive for this economy? shey na side hustle or say we just dey manage, hoping for a better tomorrow.

Bro it not easy at all but how man go do, we gat to hustle and keep working for ourselves and family. Na true talk you talk things don add money aswr, I enter market today no tomatoes for market Omo tomatoes don add money aswr small basket of tomatoes now reach like 7k to 8k Wetin person dey buy for 4k to 5k we no even know Wetin dey sup for this naija. Bro don’t depend on white collar jobs or anything try look for hustle dey do make man survive even this forum dey okay better impact for person life na better hustle too aswr. Ehn when person find campaign enter just pray make the campaign last and try to be very careful make them no remove you cause the paying no bad at all, at least adding that money to your salary it can go a long way aswr.
Any hustle sef wey you find yourself bro be very proud and dedicated to it make sure say you are into it with your mind and get the money bro work hard. Nowadays sef boys don dey do yahoo well well everyone they find Wetin to do I no really see their fault na the economy aswr.
-
If you are complaining now I wonder how you were thinking last year October when we were witnessing a large dimensions of cost of things, so now is even a relieving moments because for a year now this three past months has been a price drop of commodities in the country, so truly the price is still high but not the same as before now, the day I went to market was the day I new the price is slowly coming down, except they will increase it again.
-
The worst part be say even when dollar and fuel go down the retailers e no want to bring their prices come down again. When fuel prices been dey 1,500 there were some places were been dey pay 1000 and now that fuel done come down this drivers no want bring down the prices again and them dey keep am like that. APC Nai come spoiled this country to this extent. APC deceived the whole citizens that they came to salvage the country but the opposite nai we dey see like this.
-
Omo, hoping only on salary is not the way out oh, putting hands into one or two side hustles way go fit de support the salary, either online or not get em own to do on a long run. The economy of this our county no de smile with any body oh. I nor know for much states within the country, but when the price of things go up, for it to drop again na waec.
Private sector na de manage look people by opening job space, but the price or their attitude towards paying workers salary na another trouble of its own. Before month go end, half of person salary done go for debt, the one way oh manage remain, before the middle of the month, e done finish. This whole thing now come make anger to full everywhere. No joy or happiness as before.
I wonder where we de go for this our country ohh, na only God go help us out, otherwise, there is no hope for the poor citizens of the country.

For where this one dey happen. You sure say tou dey Nigeria because I no see anything wey dey come down aparr from cost of petrol and dollar. The rest things for market still dey increase without stopping. See ₦5000 tomatoes wey I go buy for market, e no reach twenty. Nigeria is a country that when price of commodity is on the hike, they don't come down.

Even myself been dey surprise as him talk say price of things dey come down, if na that’s kind 10 naira to 20 naira decrease him mean, that one not be really coming down of price o. We want decrease in price in percentage decrease of wetin them rise am up with that time, no be all this small drops wey no really mean anything in the long time. Naija na country wey price of things no dey rise again and even when wetin make am rise don come down, those things no go still come down. Na so e don be for long wey we don dey see them, so e dey surprising to see person dey talk say price of things don come down. Nothing come down for my side but maybe for your side sha.
-
If you are complaining now I wonder how you were thinking last year October when we were witnessing a large dimensions of cost of things, so now is even a relieving moments because for a year now this three past months has been a price drop of commodities in the country, so truly the price is still high but not the same as before now, the day I went to market was the day I new the price is slowly coming down, except they will increase it again.
The issue with us is that when we noticed that the price of a single commodity in the market has dropped in price we tend to celebrate on all aspects. I am sure that this price drop that you mentioned only affected a few commodities and yet it’s been generalized and this is also another aspect that the government is using against us.
If we ask for a good governance and that corruption should be tackle they’ll simply look for one thing to do and we all would instantly forget that we were advocating for a better system and economy. It’s actually sad to watch.
-
If you are complaining now I wonder how you were thinking last year October when we were witnessing a large dimensions of cost of things, so now is even a relieving moments because for a year now this three past months has been a price drop of commodities in the country, so truly the price is still high but not the same as before now, the day I went to market was the day I new the price is slowly coming down, except they will increase it again.
I get your point, and you are right that there has been a slight drop in price here and there over the past few months. But for many people, especially those earning the same salary or less , even the current prices are still a burden. The price of gas going from #1400 to #1200 doesn't feel like a relief when salaries hasn't moved an inch.
The frustration comes from the fact that basic needs are still out of reach for a lot of people. Yeah things were a lot worse last year, but survival shouldn't feel a little less suffering. It should feel like progress, and that is the gap that a lot of us are feeling.
-
The worst part be say even when dollar and fuel go down the retailers e no want to bring their prices come down again. When fuel prices been dey 1,500 there were some places were been dey pay 1000 and now that fuel done come down this drivers no want bring down the prices again and them dey keep am like that. APC Nai come spoiled this country to this extent. APC deceived the whole citizens that they came to salvage the country but the opposite nai we dey see like this.
I never see anytime wey cost of commodities dey reduce anytime e go high. As you see this country ehn, na we dey do ourselves to be frank. Wetin you wan tell me na, say cost of petroleum product dey reduce wey dem dey talk say na wetin dey make things price high because of transportation and so. okay we hear now wey petrol price don come down why the cost of those commodities never come down till now?
Make wejust tell ourselves the truth, na we dey do ourselves all these things. Demdey importpur water? abi na localproduced agricultural produce? abi dem dey import gari? abi na vegetable leaf dem dey import ?

Dem no really need to import Garri or other locally produced goods for am to dey expensive, most of our production processes dey dependent on some of those imported items and if the price of dollar or any other thing related to importation increase indirectly those locally produced goods supposed to increase too.
Although, some of them still dey wey no suppose increase but if farmers reason the cost of living and how much their products actually worth them gats increase am so that dem go fit meet end needs.

No be lie sha, if we look some things way the price de high, which e no suppose to de high, e de make person vex, but no be the sellers their fault. Pure water company de buy materials to take make production, them go put price, sellers way de buy from them go needs make profit. Local farmers na suppose de sell things a bit cheaper, but when Dem de buy, things way Dem de buy de costly, and gats buy to survive, and also increase price to fit buy other goods way Dem need.
The whole things done choke up on everybody. The cost of rendering services sef na another one way person no oh fit talk put.
-
Omo, hoping only on salary is not the way out oh, putting hands into one or two side hustles way go fit de support the salary, either online or not get em own to do on a long run. The economy of this our county no de smile with any body oh. I nor know for much states within the country, but when the price of things go up, for it to drop again na waec.
Private sector na de manage look people by opening job space, but the price or their attitude towards paying workers salary na another trouble of its own. Before month go end, half of person salary done go for debt, the one way oh manage remain, before the middle of the month, e done finish. This whole thing now come make anger to full everywhere. No joy or happiness as before.
I wonder where we de go for this our country ohh, na only God go help us out, otherwise, there is no hope for the poor citizens of the country.
omo nah true you talk oo relying on salary alone no be way forward oo. Make person try find one or two side hustles wey fit supplements salary either online or offline. Our economy no dey smile for anybody, and price dey increase everyday. Private company the create jobs opportunities, but nah peanuts dem they pay workers, and before month end some of them owe debt wey pass their salary. Make all man try divisify their income.
-
Make wejust tell ourselves the truth, na we dey do ourselves all these things. Demdey importpur water? abi na localproduced agricultural produce? abi dem dey import gari? abi na vegetable leaf dem dey import ?
Dem no really need to import Garri or other locally produced goods for am to dey expensive, most of our production processes dey dependent on some of those imported items and if the price of dollar or any other thing related to importation increase indirectly those locally produced goods supposed to increase too.
Although, some of them still dey wey no suppose increase but if farmers reason the cost of living and how much their products actually worth them gats increase am so that dem go fit meet end needs.
No be lie sha, if we look some things way the price de high, which e no suppose to de high, e de make person vex, but no be the sellers their fault. Pure water company de buy materials to take make production, them go put price, sellers way de buy from them go needs make profit. Local farmers na suppose de sell things a bit cheaper, but when Dem de buy, things way Dem de buy de costly, and gats buy to survive, and also increase price to fit buy other goods way Dem need.
The whole things done choke up on everybody. The cost of rendering services sef na another one way person no oh fit talk put.
No need for justification here the truth is always bitter. This is a situation of people taking advantage of events to undo their fellow citizens. It's just that the government agencies are not proactive otherwise most of these happenings wouldn't even exist. The agencies too have compromised their standards that they can not be able to prosecute marketers manipulating price of commodities. It is unfortunate the situation we find ourselves in this country.

If it was a country where the system was actually working the way it was supposed to work then all these issues of price manipulation whatsoever won’t have been happening. The government, regulatory agencies and those in production or distribution are all to blame for it.
If the government makes provision for stuffs those in production won’t have had any avenue to manipulate prices by blaming it on increment of production price and also if the cost of production was okay then the regulatory agencies would be able to regulate the prices of things in the market but for now if they do it most of the people selling would no longer be interested in some businesses because they might incur losses after calculating the cost of getting the goods (all charges included).
-
No need for justification here the truth is always bitter. This is a situation of people taking advantage of events to undo their fellow citizens. It's just that the government agencies are not proactive otherwise most of these happenings wouldn't even exist. The agencies too have compromised their standards that they can not be able to prosecute marketers manipulating price of commodities. It is unfortunate the situation we find ourselves in this country.
If it was a country where the system was actually working the way it was supposed to work then all these issues of price manipulation whatsoever won’t have been happening. The government, regulatory agencies and those in production or distribution are all to blame for it.
Have you seen where a crooked person would blame his croony with whom he has conspired to carry out an act? This is the situation here; the government officials all know the games they play in between pretending that they don't know anything about what is happening. Let us take a look at the oil industry, will you say that you do not know what's going on in the country's oil sector, or do you feel those men are just there for nothing? Most of the heads of those agencies are the puppets of men in power, they just put them there to be able to oversee activities on their behalf and to do the needful in pushing their business forward.
-
~
It is a tough economy, no doubt, but can we continue to complain to a government that is the cause of the problems and does not care? We just need to keep finding ways to survive, and one such way is shifting from being just a consumer to being a producer or wholesaler.
It is difficult to survive here, but not impossible.
-
E no clear again how person wan take survive for this country. Everything don cost- food, transportation, even sachet water wey man pikin dey survive on don even join. Salary no dey increase but, prices of things dey go up on the steady like say na game we dey play.
Person go wan use work wound him/herself but yet go still dey calculate how to eat two square meals. The thing we dey pain me pass be say our people wey we dey call our leaders wey suppose help us, just dey make promises, but still things things no dey get better. E tire me gan.
I believe say I dey speak most of our mind. So make I ask, how una dey take survive for this economy? shey na side hustle or say we just dey manage, hoping for a better tomorrow.
U talk as if u no d tin wey dey 4 my mind, wahala don 2 much 4 dis country, leaders dey com nd go, nd anyone wey com na promise dem dey make, I no know wen dey go take us 2 d land of promise. Problems jxt dey increase day 2 day, na only God take know wen dey go finish ooh. na side hustle dey mak person survive 4 dis life ooo, e no easy at all. Person go dey hustle hard, nd d Moni wey dem dey earn no dey reach to spend, sometimes d country no dey gree mak person chop, no be bcos dey no wan chop ooo, na because dey no get wettin dem go chop. Our leaders no dey look dis situations oo, dem dey pretend lik say notin happen, na pure act of wickedness bi dis na. Dey don 4get say dem go face judgement. Na wow 4 dis country ooooo.
-
~
It is a tough economy, no doubt, but can we continue to complain to a government that is the cause of the problems and does not care? We just need to keep finding ways to survive, and one such way is shifting from being just a consumer to being a producer or wholesaler.
It is difficult to survive here, but not impossible.
You are right, and this is the same thing I told my friend that complaining to the government would never solve the problem of poverty, inflation, etc but taking a bold step to being self sufficient by producing and solving problem could help one be in a good position to earn good money to sustain him/herself in this harsh economy. The government now does not care how the citizens fare, our leaders are just there for themselves, and they do not bother with the happenings because they have nothing to lose anyway.
I will say that anyone currently depending on the government for anything has no plans for themselves, it is better to start up a mini business than to wait unto the promises of politicians that can not fulfill their promises during their campaigns.