Quarkchain QKC
Hello guys, e go interest una to know say QKC na im dey 123 as per this moment ontop CMC(what a wawu something). Quarckchain mainnet been dey road and na April 30 dem plan to put the thing for live. By the way, you fit still join the bounty program wey dey run and 2,000,000QKC na im dey peg for this 2nd round of bounty. You fit check us for telegram, you go see us and you go get more information wey you u fih need. Tankiu.