Everything about Points and token distribution Everything about Ranks and Ranking>> Teleport your account from Bitcointalk Latest news: Community Awards Winners
aBEG UNA GET ANY SHOP, MARKETS OR OUTLETS WEY DEY ACCEPT BITCOINS OR ALTCOINS FOR NIAJA. Na we market this crypto pass oo. i no understand why we nevver get better crypto market.
echanges don dey for niaja. quidax don enter niaja, binance want come to. i doubt if luno go give them space because luno dey dominate everywhere for africa. luno na south africa exchange. we never get any strong back up maybe finance or security.