Na true oo bro, but since this week I Dom try see new topics maybe everybody Dom wake up
But the major problem be say some people no dey like create thread them dey only base on reply. If in a week everybody dey drop like two threads Omo parking space no go dey and na so the forum go dey flow Wella.
Person fit wake up see new topics wey Dem go chuck mouth as at last week the forum been dey over bored. Make we try keep our own forum lively abeg.