Voted Coins
follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Author Topic: How we go take avoid crypto scammers??  (Read 4941 times)

Offline Yamzakid

  • Full Member
  • *
  • Activity: 279
  • points:
    44031
  • Karma: 39
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 29, 2025, 07:40:08 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    One year Anniversary Signature Avatar
How we go take avoid crypto scammers??
« on: December 18, 2023, 08:11:35 AM »
I greet you all my fellow Naija people.
As we all know crypto industry no dey save again, scammers just full everywhere in the crypto industry.
Scammers no wan allow us rest na wetin dey worry me I sey make I con discuss am with my bosses here make una advise give us how we go take prevent ourself from this scammers in crypto.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

How we go take avoid crypto scammers??
« on: December 18, 2023, 08:11:35 AM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here


Offline Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 555
  • points:
    53907
  • Karma: 47
  • Chainswap.io - NO KYC Crypto Exchange
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 29, 2025, 12:30:21 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    One year Anniversary 500 Posts Quick Poster
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #1 on: December 18, 2023, 11:11:26 AM »
Greet you too.
See normally scammers are inevitable dem dey find easy Moni so dem go try all means to achieve person hard earn funds. Now and days dem prefer to scam with crypto project bcus e dey hard to trace d transactions. But very easy to not fall for their tricks every thing just depends on your smartness and knowledge make you get for this crypto space. Like some scamming site nah ones you go tey know Shey nah scam if u dey very observant. While if nah those ones wey full Telegram any how and twitter very easy to catch them because most of dem not get good idea about cryptocurrencies. Like one make encounter e said I won giveaway it was from twitter so e send me a link to direct me Telegram. I click sometimes nah greed they worri us. So the guy Shey I win around $4k worth of ETH e con sey but e nor fit send am Shey he need fee Omo nah I burst laff u wan run $4k giveaway u dey tell me make I send fee of 50 something dolls. I just jejely block am delete d chat the funny thing nah some pipo go fall put Ohh bcus of greed. So just dey careful that all.
 

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #1 on: December 18, 2023, 11:11:26 AM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here


Offline Coinmama7824

  • Member
  • *
  • *
  • Activity: 107
  • points:
    3178
  • Karma: 0
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: March 04, 2024, 07:04:59 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 7
    Badges: (View All)
    100 Posts Poll Voter 50 Posts
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #2 on: December 18, 2023, 05:06:09 PM »
I greet you all my fellow Naija people.
As we all know crypto industry no dey save again, scammers just full everywhere in the crypto industry.
Scammers no wan allow us rest na wetin dey worry me I sey make I con discuss am with my bosses here make una advise give us how we go take prevent ourself from this scammers in crypto.

The most important thing nah to secure your wallet, because na there most of the casala dey start from, if you mistakenly go looseguard your seed phrase, then your money no dey secured again, so make you avoid anything wey go compromise your wallet.

Then secondly, avoid clicking on careless link or connecting you wallet to any careless site, especially those sites wey dey promise to multiply your money through any kind of process, and before you invest on any type of token make you dey sure say you make proper investigation before you put your money, make you no go do Christmas wey you no plan for one scammer out there.

Offline Y3shot

  • Full Member
  • *
  • *
  • Activity: 137
  • points:
    155
  • Karma: 0
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: July 16, 2024, 06:05:08 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 3
    Badges: (View All)
    First Post Linux User Mobile User
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #3 on: December 18, 2023, 09:00:42 PM »
Wetin people needs to understand is that their is nothing like free money,  when you expect free money all the time this is when you can get trap by acammers. For life to earn anything wey they valuable you must work for it, and it can not come by free. If people understand this it will be difficult for scammers to acam people with money.

Online Tribalchief

  • Hero Member
  • *
  • Activity: 932
  • points:
    130189
  • Karma: 79
  • Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 12:20:33 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 17
    Badges: (View All)
    One year Anniversary Quick Poster 10 Poll Votes
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #4 on: December 18, 2023, 11:08:38 PM »
I get few tips wey go dey helpful, so make i dey dish dem small small.

1. No dey greedy: In this case, person fit see project wey require investment/staking , and e go later get reward. Just because the stake bring profit, e go wan put huge amount again, knowing fully well say the project wey e dey stake money on no dey guaranteed. This one dey common for crypto well well, when we go come across some certain site wey dey offer reward for staking, but go cum later run with ur money after sometime.

2.Lack of interest in doing research: some people no just Sabi conduct research at all. They assume say everything wey dey come across dey legit. With research, u fit still ask people if them done hear of any particular project before. This one na de best way to caution urself.

3. You must learn de habit of staking what u can afford to lose. This method na basically for projects wey u no dey sure of.

4. Anything wey sound too gud to be true, no put body!!.

Na de few tips wey I get b dat.
█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
R7 PROMOTIONS Crypto Marketing Agency
By AB de Royse Campaign Management

███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
WIN $50 FREE RAFFLE
Community Giveaway

██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████
██
██████████████████████
██████████████████▀▀████
██████████████▀▀░░░░████
██████████▀▀░░░▄▀░░▐████
██████▀▀░░░░▄█▀░░░░█████
████▄▄░░░▄██▀░░░░░▐█████
████████░█▀░░░░░░░██████
████████▌▐░░▄░░░░▐██████
█████████░▄███▄░░███████
████████████████████████
████████████████████████
████████████████████████

Offline Thyplaymaker

  • Sr. Member
  • *
  • Activity: 555
  • points:
    53907
  • Karma: 47
  • Chainswap.io - NO KYC Crypto Exchange
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 29, 2025, 12:30:21 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    One year Anniversary 500 Posts Quick Poster
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #5 on: December 18, 2023, 11:27:58 PM »
I get few tips wey go dey helpful, so make i dey dish dem small small.

1. No dey greedy: In this case, person fit see project wey require investment/staking , and e go later get reward. Just because the stake bring profit, e go wan put huge amount again, knowing fully well say the project wey e dey stake money on no dey guaranteed. This one dey common for crypto well well, when we go come across some certain site wey dey offer reward for staking, but go cum later run with ur money after sometime.

2.Lack of interest in doing research: some people no just Sabi conduct research at all. They assume say everything wey dey come across dey legit. With research, u fit still ask people if them done hear of any particular project before. This one na de best way to caution urself.

3. You must learn de habit of staking what u can afford to lose. This method na basically for projects wey u no dey sure of.

4. Anything wey sound too gud to be true, no put body!!.

Na de few tips wey I get b dat.
Exactly d tip nice though. Mostly for those fake project nah dem Sabi pass for d scamming dem go Shey make you stake u go dey receive certain percentage and the percentage come big Omo run Ohh. Most pipo nor go still hear until experience teach dem and nah that one b d harsh  way to learn

Offline Igebotz

  • Moderator
  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 2424
  • points:
    201100
  • Karma: 249
  • The Stake Sherrif
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 3
  • Last Active: Today at 02:30:23 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 22
    Badges: (View All)
    Fourth year Anniversary Poll Voter Poll Starter
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #6 on: December 19, 2023, 01:20:15 AM »
I greet you all my fellow Naija people.
As we all know crypto industry no dey save again, scammers just full everywhere in the crypto industry.
Scammers no wan allow us rest na wetin dey worry me I sey make I con discuss am with my bosses here make una advise give us how we go take prevent ourself from this scammers in crypto.

You need to understand that no short cut in crypto space , it's either you're a Hodler, a trader, or you dey stake your assets to gain some monthly interest. If you get any offer too good to be true, high interest rate for a short period of time, you're directed to a mining sites to mine your assets na scam. Greed is one major problem, if you be the type that is controlled by greed you go fall victim of scam no matter how hard you try.

No quick income and no free money in crypto space so dey careful and read more.
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░░░░█████████░░█████████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
██████████████████████████████
█████████▀▀███▀▀░░▀▀▀█████████
███████▀░░█▀░░░░▄▄▄▄▄▄▄███████
██████░░░██░░▄█▀▀░░░░░▀▀██████
█████░░░░█░░███████▄▄▄░░░▀████
███░██░░░█▄████████▄░▀█▄░░░███
███░░██░░░███████████░░▀█▄░███
████░░▀██▄▄████████░██░░░█▄███
█████░░░░░▀▀▀▀▀▀██░░██░░░█████
███████▄▄▄▄▄▄▄█▀░░░▄█░░░██████
████████▀▀▀▀░░░░░░██░░▄███████
██████████▄▄▄▄▄████▄██████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIXERO.IO
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..
..
..
..
..
..
..
..
██████████████████████████████
███████▀▀██░▀█████████████████
████████░░█░█▀▀░██████████████
████████░░▀░░░▄███████████████
██████▀░░░░░░░░░▀██████░▀█████
████▀░░░░░░░░░░░░░██▀▀█▄░░████
████░░░░░░░░░░░▄████▄░▀██░░███
████░░░░░░░░░▄██▀░▄██░░██░░███
█████░░░░░░▄██▀████▀░░██░░████
███████▄▄▄████▄░░░░▄██▀░░█████
███████████░░▀▀▀██▀▀▀░░▄██████
██████████████▄▄▄▄▄▄██████████
██████████████████████████████
..
..
..
..
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX.NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████
█████████████
░░░░░░░░░██████
█████████████░░░░██░░░██████
█████████████░░░░░░░░░██████
█████████████
█████████████░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░█████████░░░░█████████
░░█████████
░░█████████░░░██░░░░░░░░░░████
░░█████████░░░░░░░░░░░░░░░████

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #6 on: December 19, 2023, 01:20:15 AM »


Offline Fivestar4everMVP

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 2882
  • points:
    243980
  • Karma: 350
  • Premium Bitcoin Mixer
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 4
  • Last Active: April 30, 2025, 02:59:17 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 26
    Badges: (View All)
    50 Poll Votes 2500 Posts Fourth year Anniversary
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #7 on: December 19, 2023, 06:47:31 AM »
For me Sha, I don always believe say to the best way to avoid falling into the hands of scammers na for us to strive to always be ahead of them with one or two steps, and how we won take do this?, na by educating ourselves, we need to always spend some time to read, stay updated on every thing happening around, most especially, in the area where we dey make our money from, which is crypto. We gats to also give ourselves to new knowledge as well, and as often as possible, this go help us know many things, including things wey scammers never know, so that, as this scammers dey learn that thing, and dey think of how they won take use scam us, we ourselves don already know about that thing tey tey, and scammers no fit use such scam us again because, na some thing wey we don know tey tey before them.

And again, being very and always vigilant na another way to avoid being scammers, no trust any link or website wey you never use before, make we always dey conscious at all time, because any minute of loose guiding can lead to lose of money.
█████████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
██████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
████████████████████████████
█████████████████████████████████
█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MixTum.io
.
█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
.
▀▄ Premium Bitcoin Mixer ▄▀
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
███████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX FREE
Up to 1mBTC
.
███████████████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
████████████████████████
█████████████▀▀████████
████████████▀▄█████████
██████████▀▌▄██████████
██████████▌███████████
█████████▀▄███▀████████
██████▀▄▄██████▀███████
█████▀▄█▀▄████████████
██████▀▄█▌▐████▐█████
█████▌▐█▀▌▐█████▐█████
██████████████▄██████
███████▄██████▄████████
████████████████████████

Offline Gideon99

  • Full Member
  • *
  • Activity: 163
  • points:
    14854
  • Karma: 3
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 14, 2024, 11:16:07 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 12
    Badges: (View All)
    100 Posts 50 Posts Avatar
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #8 on: March 05, 2024, 10:50:36 PM »
I greet you all my fellow Naija people.
As we all know crypto industry no dey save again, scammers just full everywhere in the crypto industry.
Scammers no wan allow us rest na wetin dey worry me I sey make I con discuss am with my bosses here make una advise give us how we go take prevent ourself from this scammers in crypto.

The only way na to dey careful because almost all the platform there are scammers there all you need to do is to be mindful to who you offer crypto loans to, anynomos profile ask for crypto loan all are scammers. There are just here to steal.

Offline FOKA33

  • Member
  • *
  • Activity: 128
  • points:
    10146
  • Karma: 4
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: June 29, 2024, 08:32:36 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 9
    Badges: (View All)
    100 Posts Mobile User Poll Voter
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #9 on: March 05, 2024, 11:55:48 PM »
I greet you all my fellow Naija people.
As we all know crypto industry no dey save again, scammers just full everywhere in the crypto industry.
Scammers no wan allow us rest na wetin dey worry me I sey make I con discuss am with my bosses here make una advise give us how we go take prevent ourself from this scammers in crypto.
How to avoid scammers in the crypto space.
1)don't pop or click on links you don't have findings with.
2)don't share your wallet phrase with anyone
3) don't transfer coin to unknown people
4)trade with reliable and trustee vendors before sending them your crypto currency.
Transfer to the right address, to avoid stories
5)DYOR "do your own research"

Offline Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 3297
  • points:
    509270
  • Karma: 335
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: April 29, 2025, 11:29:11 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts One year Anniversary Poll Voter
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #10 on: August 13, 2024, 11:09:58 PM »
I think this forum and Bitcointalk Na good places to learn and avoid scammers. And I think we have to avoid them by ignoring their messages and emails. Don't send coins before payment and instead payment before releasing cryptocurrency. Me personally, I have learnt a lot from Bitcointalk forum. So I don't think any scammer can scam me again. And one thing people are got scammed is because of poverty because they want to make money sharp sharp. And also greediness so if anyone can avoid those things then you are good to avoid them.

Stay Safe from scammers.

Offline Cantsay

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 1637
  • points:
    113230
  • Karma: 131
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 07:16:00 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    One year Anniversary 10 Poll Votes Quick Poster
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #11 on: August 14, 2024, 06:36:30 AM »
Me personally, I have learnt a lot from Bitcointalk forum. So I don't think any scammer can scam me again. And one thing people are got scammed is because of poverty because they want to make money sharp sharp. And also greediness so if anyone can avoid those things then you are good to avoid them.

Stay Safe from scammers.

Trust me when it comes to scamming - it’s never good to be too relaxed knowing that you know the basics on how to avoid scams.

They’re some scammers that  make sure they gain your trust, they’ll even go as far as releasing money to you first before getting their products so that you’ll feel more secure doing business with them and that will continue for sometime until they feel it’s time to attack and then out of nowhere someone that has always left millions in your custody in the past will suddenly run away with all your products without dropping a single dime.
███████████▄
████████▄▄██
█████████▀█
███████████▄███████▄
█████▄█▄██████████████
████▄█▀▄░█████▄████████
████▄███░████████████▀
████░█████░█████▀▄▄▄▄▄
█████░█
██░█████████▀▀
░▄█▀
███░░▀▀▀██████
▀███████▄█▀▀▀██████▀
░░████▄▀░▀▀▀▀████▀

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██


██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██

█████████████████████████████
████████████▀░░░▀▀▀▀█████
█████████▀▀▀█▄░░░░░░░████
████▀▀░░░░░░░█▄░▄░░░▐████
████▌░░░░▄░░░▐████░░▐███
█████░░░▄██▄░░██▀░░░█████
█████▌░░▀██▀░░▐▌░░░▐█████
██████░░░░▀░░░░█░░░▐█████
██████▌░░░░░░░░▐█▄▄██████
███████▄░░▄▄▄████████████
█████████████████████████████

████████████

CASINO

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████

█████████████████████████████
████████▀▀░░░░░▀▀████████
██████░░▄██▄░▄██▄░░██████
█████░░████▀░▀████░░█████
████░░░░▀▀░░░░░▀▀░░░░████
████░░▄██░░░░░░░██▄░░████
████░░████░░░░░████░░████
█████░░▀▀░▄███▄░▀▀░░████
██████░░░░▀███▀░░░░██████
████████▄▄░░░░░▄▄████████
█████████████████████████████

████████████

SPORTS

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
.
SOL   USDT   BTC   TONJOIN NOW
      BTC   TON   SOL   USDT

Online Charles-Tim

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 2000
  • points:
    97808
  • Karma: 161
  • Premium Bitcoin Mixer
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 11:59:13 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 17
    Badges: (View All)
    Search One year Anniversary Poll Voter
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #12 on: August 14, 2024, 07:04:41 PM »
I greet you all my fellow Naija people.
As we all know crypto industry no dey save again, scammers just full everywhere in the crypto industry.
Scammers no wan allow us rest na wetin dey worry me I sey make I con discuss am with my bosses here make una advise give us how we go take prevent ourself from this scammers in crypto.

These are some that I know:

Avoid having deals with unknown people online. They only want to scam you.
If you see coin or token that you are not expecting on your wallet, do not try to spend it. The coin is fake.
If little amount of coins is sent to your wallet after you make transaction or later, they only want you to check the address and think it is yours so that you can send coins to the scammer address
Avoid cloud mining
Many of the new projects are fake. Many that are not fake are still scam
In gambling, do not have deals with anyone but just yourself and your account on the gambling site
Avoid malware download

Offline Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 3297
  • points:
    509270
  • Karma: 335
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: April 29, 2025, 11:29:11 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts One year Anniversary Poll Voter
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #13 on: August 14, 2024, 09:10:55 PM »
Me personally, I have learnt a lot from Bitcointalk forum. So I don't think any scammer can scam me again. And one thing people are got scammed is because of poverty because they want to make money sharp sharp. And also greediness so if anyone can avoid those things then you are good to avoid them.

Stay Safe from scammers.

Trust me when it comes to scamming - it’s never good to be too relaxed knowing that you know the basics on how to avoid scams.

They’re some scammers that  make sure they gain your trust, they’ll even go as far as releasing money to you first before getting their products so that you’ll feel more secure doing business with them and that will continue for sometime until they feel it’s time to attack and then out of nowhere someone that has always left millions in your custody in the past will suddenly run away with all your products without dropping a single dime.
Yes, I still know that I can be relaxing and saying that nobody can't scam me. Mostly they can't boost that to women or girl where in most time men weakness lie upon. There are time some girls would asked you to send money and because of the feminine voice, they send thinking that the product would be send to them or the person would show up but irony. Yes I agree with you. Scammers can do anything to get their victims. And all what we need to do is be careful and avoid many things.

Online Hatchy

  • Hero Member
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 1053
  • points:
    62922
  • Karma: 58
  • Chainswap.io - NO KYC Crypto Exchange
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 12:15:47 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 18
    Badges: (View All)
    Poll Voter 1000 Posts One year Anniversary
Re: How we go take avoid crypto scammers??
« Reply #14 on: August 16, 2024, 08:08:29 PM »
I greet you all my fellow Naija people.
As we all know crypto industry no dey save again, scammers just full everywhere in the crypto industry.
Scammers no wan allow us rest na wetin dey worry me I sey make I con discuss am with my bosses here make una advise give us how we go take prevent ourself from this scammers in crypto.

Sha we know say no body big pass scam for this life, but to avoid situation we person no go fit swallow spit, men gats to wise up and dey vigilant for dis crypto space wey we dey. As long as you no be d kind person wey dey fall for small rubbish like drop money to get more, or do some kind small tasks link wallet Tay make big money, you go dey safe small from all these scams Dem. Watin some people dey forget be say, free money no dey online, you go still need to do some kind things to cash out. So if Dem dey give you offer wey don too simple den na lie. Try dey wise up na only dat one matter.

 

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod