You also need to make your own research when it's comes to investing. Don't just do it because multitudes of people already doing it.
Try and make your research and Know the reasons why the particular projects being hyped. Because alot of people have fall as victims in scam projects due to lack of making their own personal researches.
When it comes to investment and people hear the big profits wey dey involve, dem dey forget sey e get risk too, dey go just rush go put money without making proper research on how the tin dey work.
People go only tell you about investment but the amount and how you go invest am dat wan na your hand e dey, and na why e good to make research.
Back days in school na our teachers go teach us for class and na dem go still tell us to go and make research so dat we go learn better that is to sey for u to achieve your goals in life u need to make research.
Lol that's just it, the reason making such thread I've also fall as victims before and was really crazy. Went to buy a new token without any proper research.
Damn!! I went dip with the same token and made a huge losses.
Omo since that day I'm now the researching type now.
Because is indeed true that experience is the best teacher. But you not learning from it yah to be blamed.
I really dey happy for you as you learn from your mistakes.
E good wey person go dey always make research not only in investment but in anything you come to do in life and you go see the different and quality wey you go produce