I see this information for news headline today morning and I was like "what is really wrong with the Nigerian government?, sometimes, I dey wonder na person do the government of this country wetin dey worry them.
Our naira dey depreciate, instead of them to work hard to improve our economy, which could be the solution to our naira's instability, they dey busy dey chase traders wey no be their fault say naira dey increase on daily basis.
Me Don sit down dey look to see where this fight go end, sometimes, I dey wonder how I manage end up in Nigeria 🤔