The use of cryptocurrency by naija people no fit stop again, most of us don dey use to am and the government stance on am no fit make us relent or back out on the use of cryptocurrency. Most of us wey dey use Cryptocurrency know wetin e don do for us for dis hard economy wey we dey so, some people dey use am sef as a means of business and e dey pay them well as government work no dey available for most of the people again. Naija government think say na crypto dey cause fluctuations for their currency but the truth be say no be like that e be and most of us know say naija government just dey use am as cover up to take hide their failure as a government. Cryptocurrency no fit move comot for our body now because e don already dey glue to us.
Crypto currency have nothing to do with our devaluation of naira and poor economical growth. The government are completely clueless, and are looking for so many excuses which cryptocurrency happens to be one of them. When someone don't understand the value of a thing, then the person won't appreciate it in any way. But in the case of our government, they understand/know the benefits of cryptocurrency, but still won't allow it to help the masses that are enlightened. Maybe they just enjoy the current situation.
Regardless of their stance and opposition towards Bitcoin, they won't still be able to stop it's adoption because cryptocurrency is more of a internet money, and the government is never in charge of the internet.
It's just disappointing to see a government that openly speaks of and enjoys their lack of support for the masses by implication.. Just as you talk am, no be say them no know the benefits e go give their supposed people (because I wonder if them get another country wey them dey take care of based on their doings for we 9ja)..
Maybe crypto no dey favor them or them wan use am punish person (all this one I just dey assume because there has not been a tangible reasons), talking about bad economy, is it not disappointingly dissatisfying how it is just an obvious come back of their inability.
Thanks heaven since them no dey in charge of the internet, na 2 dey careful Sha..