Some people go say dis one na nonsense, me I dey hold my bitcoin for the All Time High after the halving that so dat I go sell make big profit. E go shock you when dollar go down well well. When bitcoin was $70+k and $1 was equal NGN1,800, di profit from am was very big and that di same bitcoin unit you been getting at dat time wey gave di big amount, e no go dey big again because dollar e don come down and di more dollar dey come down di more your investment sef dey come down. So the best way to do is to sell 50% of your investment now and when bitcoin come down again then you go fit buy am and from dat investment you go make profit because just like you dey start from new investment dollar rate.
In the late and the early part of February and March I sold 0.04 bitcoin and I got NGN4,800,400.89 but today that di same bitcoin unit of 0.04 is equal to NGN3,697,325.05. Bitcoin investment is just calculation and well plan. If you understand the market then you are good to go. Use this opportunity before it too late. Dollar is depreciating. The more naira appreciate the more you lose your value of the bitcoin. If naira hit $1 = NGN500 and Bitcoin price might hit $100+k and you sell your coins at that time, your Profit will be very small because naira by then will be #500. So now that naira is still NGN1,400 as today exchange market rate is the best time to sell and keep. Just check this 0.04 bitcoin price in the next few months to come when the naira finally hit #500.

Yes bitcoin price will go up but if naira it hit #500 you will lose. But if you sell now and buy again when the price of bitcoin come down again, you lose nothing but good gain. What do you think about that. Remember this is not FOMO but it is a calculated move in the industry.
Make I update this thread with dis news.
The picture is self explanatory.