Nigeria my country, lol... I dey greet all of una wey dey come across this tori, I just say make I check news headline, only for me to see say them say one of the binance official way federal government been detain don escape from custody.
Nigeria no go stop to dey tell us jokes

... where our country dey even go sef?
Abeg make una shear updates on this matter make we for know wetin dey really sup.